album cover
album cover
2STEP foi lançado em 30 de setembro de 2026 por Vyce Vxrsa como parte do álbum Vyce Vxrsa 2
30 de setembro de 2026
SeloVyce Vxrsa
IdiomaEnglish
BPM100
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia

Vídeo da música

Vídeo da música

Letra

Doing the same old 2 Step
All around the world I know they loving how the crew flex
Got em watching they wonder what imma do next
Got a lot in store they thought I only got few left
Okayyy

Serving dem like say na my people Dey H
This time they no fit talk say they no fit relate
Na god Dey run am for boys omo no be debate
On top the matter like say e Dey show for my face
This time dem no fit talk say we been no Dey try
Mouth no fit talk wetin I been Dey see for my eye
Stand gallant with men wey dey for my side
But e no get as e wan be na me be the guy
Okay
Na me be the guy sha
That one no be lie sha
All white tip dem think say me na Malaika
Turn the mic up
Rap be like sniper
Kpai **** that be buggin thinking that they fly sha
None nicer
I Dey coach them like say I be Rijkaard
North side I run it riding round on Isa Kaita
Ana balai fa
Watch out for the snakes swear some of dem be viper
Aa why I dey keep am on a hush with the mandem
No mind dem these oda men no know say we Dey plan them
Vice versa that one na tandem
Ball scatter na for top corner we Dey hang dem
Doing the same old 2 Step
All around the world I know they loving how the crew flex
Got em watching they wonder what imma do next
Got a lot in store they thought I only got few left
Okayyy
Doing the same old 2 Step
All around the world I know they loving how the crew flex
Got em watching they wonder what imma do next
Got a lot in store they thought I only got few left
Serving dem like say na my people Dey H
This time they no fit talk say they no fit relate
Na god Dey run am for boys omo no be debate
On top the matter like say e Dey show for my face
This time dem no fit talk say we been no Dey try
Mouth no fit talk wetin I been Dey see for my eye
Stand gallant with men wey dey for my side
But e no get as e wan be na me be the guy
Okay
Okay make dem commot body put nyash
Abobi Wida cus all my **** Dey move mad
Dem want smoke Dem no fit take pass two drag
If we Dey the building the hotel lobby go too cast
My perfume na marijuana I Dey Smell like kush
Too tight for rubbish you no fit check my crew
I Dey waka how I like I no fit step like you
She Dey pampala you no fit stress my boo
Say make I tell dem everything wey dem been wan know
I cassette the ama with all my mango
Na me lap shima inside OD picanto
Swallow shayo like say I be the bigiano
Whoa
Doing the same old 2 Step
All around the world I know they loving how the crew flex
Got em watching they wonder what imma do next
Got a lot in store they thought I only got few left
Okayyy
Doing the same old 2 Step
All around the world I know they loving how the crew flex
Got em watching they wonder what imma do next
Got a lot in store they thought I only got few left
Serving dem like say na my people Dey H
This time they no fit talk say they no fit relate
Na god Dey run am for boys omo no be debate
On top the matter like say e Dey show for my face
This time dem no fit talk say we been no Dey try
Mouth no fit talk wetin I been Dey see for my eye
Stand gallant with men wey dey for my side
But e no get as e wan be na me be the guy
Okay
Written by: Emeka Ejechi, Zachary Vandi Kwaga
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...