album cover
Work
album cover
Work foi lançado em 9 de outubro de 2026 por Dvpper Digital como parte do álbum Work - Single
Lançado9 de outubro de 2026
SeloDvpper Digital
BPM111
Melodicidade
Acusticidade
Valence
Dançabilidade
Energia

Vídeo da música

Vídeo da música

Letra

‎Wonder!
‎
‎Work like I no get break
‎Go bank for Monday
‎When I get my pay
‎Opposition mind e go dey
‎
‎Work like I no get break
‎Go bank for Monday
‎When I get my pay
‎Opposition mind e go dey
‎
‎Work like I no get break
‎Go bank for Monday
‎When I getti my pay
‎Opposition mind e go dey
‎
‎Work like I no get break
‎Go bank for Monday
‎When I getti my pay
‎Opposition mind e go dey
‎
‎When I be lurking on the roadside
‎Nobody dey beside
‎Just me and my mind
‎And wetin I dey find
‎Know wetin I like
‎I no ask Gemini
‎So when I say walai
‎Bet I no fit dey cap
‎Money on my mind
‎Music on my mind
‎And you know the melody na surplus this side
‎Say I sabi gan you no fit deny o
‎
‎These guys don kpokpodikpo
‎They don fra
‎If they think say them go pass me igbo and I go fa
‎If them like make them check the logo
‎I don pass
‎Drop gbedu wey go make the mandem dey wonder
‎Say who dey who dey
‎Omo na me dey
‎Omo anyway
‎Omo any genre
‎I go manipulate
‎Happy guy wey e no dey easy to hate
‎Magnificent make they go check the flow state
‎If I get opportunities I no fit level low
‎
‎I go still dey my prime I no fit come low
‎I got the voice and the rhythm make your mind blow
‎Anything bout the ego me I go show
‎As far say
‎Oba sho mi
‎E sure for me
‎My glory mehn rock solid
‎With more money
‎With everything I don face I no fit lay low
‎The money no fit finish I dey Jaho payroll
‎
‎Work like I no get break
‎Go bank for Monday
‎When I getti my pay
‎Opposition mind e go dey
‎
‎Work like I no get break
‎Go bank for Monday
‎When I getti my pay
‎Opposition mind e go dey
‎
‎Work like I no get break
‎Go bank for Monday
‎When I getti my pay
‎Opposition mind e go dey
‎
‎Work like I no get break
‎Go bank for Monday
‎When I getti my pay
‎Opposition mind e go dey
‎
Written by: Oluwatetisimi David, ‎David Ogunniyi

Loading...