Letra

African problems (Too much to talk about) African problems (Too much to think about) African problems (Too much to sing about) African problems (Too much to shout about) But I must talk am I go dey sing am I go dey shout am Make dem dey hear am I go dey sing am I go dey talk am I must shout am Make dem dey hear am I must try to teach the people a new mentality Make dem appreciate Africa's superiority Make dem know say no be so things suppose to be Na leader dey put us for this mediocrity Take away our peace our liberty Leave us to leave in endless pain and poverty We no understand this their government policy We dey sell us into second slavery Make you help me ask them brother Why we no get food chop Make you help me ask them sister Why we no get houses to stay Salute my brother wey dey die Die for the future of Africa Salute my brother wey dey fight Fight for the future of Africa Unless we start to (Thinky thinky) Think of tomorrow (Thinky thinky) Fight for the future (Fighty fighty) Them won sell us away (Think thinky, Thinky thinky, fighty fighty, fighty, fighty) Them won sell us away (Think thinky, Thinky thinky, fighty fighty, fighty, fighty) I must try to teach the people a new mentality Make dem appreciate Africa's superiority Make dem know say no be so things suppose to be Na leader dey put us for this mediocrity Take away our peace our liberty Leave us to leave in endless pain and poverty We no understand this their government policy We dey sell us into second slavery
Writer(s): Oluseun Anikulapo Kuti Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out