Letra

I plead the blood, the blood of Jesus I plead the blood, the blood of Jesus I plead the blood, the blood of Jesus I plead the blood, the blood of Jesus I plead the blood, the blood of Jesus I plead the blood, the blood of Jesus Obara Chineke no na sacha Staying same today, odi' amaka Every day by day onebuka, come close I ga huna oga emegi Isi mgbaka (na the blood) Nothing you fit do wey go change game Otua ko'gadi, nwannem e dey bail E still dey blaze the trail, never to decay Oka na hun okun, making all the waves, never fades Something wey fit wash you white o Omo, no be soap, no be Hypo Blood get power, cleansing power Never, never need another When that bada-man come, you repel dem If them try me see, e consign dem 'Cause na pump action we go shoot dem (gbagaun) Bloodline drawn, we dey warn dem I plead the blood, the blood of Jesus I plead the blood, the blood of Jesus I plead the blood, the blood of Jesus I plead the blood, the blood of Jesus Enemy wey try to suck my blood (away) I overcome you with the blood (away) And if you try harder, I go a little further Oya open up your mouth, drink the blood The blood of Jesus set me free from sin and sorrow the blood of Jesus set me free See, see, rated five-star, I'm a general Spreading glory vibes for the king, call it "Federal" Took me from the piti-piti Put me on a pedestal Goodness on me sticky-sticky Bloody winning, never stops (tell dem) Superheroes, we supernatural (tell dem) Nobody barely fit run me festival (tell dem) Dem a come one way and flee inna the sevens (by the blood) We're seated in the highest of the heavens (by the blood) (I plead the blood, the blood of Jesus) in all your family, we plead I plead the blood, the blood of Jesus (I plead the blood, the blood of Jesus) all over the world I plead the blood, the blood of Jesus When e red, omo, wetin you dey use? (Na the blood) Uche face no be wetin we dey look (na the blood) Aunty wait, there's a devil on the loose Calvary tree no go give you mango fruit (na the blood) When we vex, we dey vex reach extreme (by the blood) Bad man try to bash us, but we stand (by the blood) Wetin be the thing we dey thick pass water? (Na the blood) Ayamatanga wetin dem dey fear? (Na the blood) Trying to fight me, such a mistake Not a slave, I no be Kunta Kinte Drink the blood, like the blood Just like pap, ogbeni where's the beans cake? Shey you be winch? (I am wincher than you) Middle of the night (we dey digger am too) Meeting of the gods, I dey talk with my crew Bible na the sword, we dey speak in tongues too In the name of Jesus Every evil diversion Be swallowed up in victory By the blood of Jesus Now, in the name of Jesus Now, in the name of Jesus Be swallowed up in victory Be swallowed up in victory I plead the blood, the blood of Jesus I plead the blood, the blood of Jesus I plead the blood, the blood of Jesus (I plead the blood, the blood of Jesus) plead the blood over your life (I plead the blood, the blood of Jesus) over your family (I plead the blood, the blood of Jesus) when the witches in your village Gather to agree against your destiny (I plead the blood, the blood of Jesus) The blood will scatter (I plead the blood, the blood of Jesus) Any power in the high sea (I plead the blood, the blood of Jesus), and the mountain (I plead the blood, the blood of Jesus) against your marriage, your business (I plead the blood, the blood of Jesus) the blood will scatter (I plead the blood, the blood of Jesus) I plead the blood, the blood of Jesus I plead the blood, the blood of Jesus Jésù Kristi, Olùwà wà Àmín, Àmín, Àmín Lórúkọ Jésù
Writer(s): The Gratitude Coza Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out