Letra

Classical Boy Shabalistical Mix Naija Entertainment Serimakaburi My love My heart My body na for you o My liver carry go Folake na Eyin fu jo wo mi o, ye My love for you is true I fit share my life with you o I fit do what nobody fit do for you o I fit do, I fit go away Shey you know nobody love you like I do Shey you know, shey you know say I can do Nobody fit like I do I go love you like I know Treat you like I should I can do Nobody fit like I do I go love you like I know Treat you like I should Orekelewa mi o Adumaradon baby Eyi fun jowo Je kin ma gbadun daily Shutdown, shutdown, baby girl Make e no be say you dey whine me Say every other day you dey jonze me Say baby long time wey we no see My baby oh, ye My sugar ye My body na for you oh My liver carry go Folake na Eyi fun jo wo ni o, ye My love for you is true I fit share my life with you o I fit do what nobody fit do for you o I fit do, I fit go away Shey you know nobody love you like I do Shey you know, shey you know say I can do Nobody fit like I do I go love you like I know Treat you like I should I can do Nobody fit like I do I go love you like I know Treat you like I should Jo, jo, jo, jo, jo, jo, jo Jo, jo, jo, jo, jo, jo, jo Folake mi o Eyin fu jo wo mi o, ye I can do Nobody fit like I do I go love you like I know Treat you like I should I can do Nobody fit like I do I go love you like I know Treat you like I should
Writer(s): Daniel Otaniyen Uwa, Tolulope Ajayi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out