Letra
Alaye make you double your hustle
No look your guy
Wey Dey fumble
And when you turn reach
You go bubble
Just try stay loyal and be humble
Alaye make you double your hustle
No look your guy
Wey Dey fumble
And when you turn reach
You go bubble
Just try stay loyal and be humble
I don hustle I Dey work I Dey pray
If I no get the money Na wetin I gain
I don tire ohh, lord feel my pain
Make I no give up
My hustle go pay
Because Na money be man
Ohh
My God ohh
I don work
Na when I go chop o lord
Because Na money be man
Ohh
My God ohh
I don work
Na when I go chop o lord
Alaye make you double your hustle
No look your guy
Wey Dey fumble
And when you turn reach
You go bubble
Just try stay loyal and be humble
Alaye make you double your hustle
No look your guy
Wey Dey fumble
And when you turn reach
You go bubble
Just try stay loyal and be humble
I want hammer but my time dey delay
Tell all the bad belle make dem clear
From my way
He no bad if I Dey smile everyday
OLUWA send down your blessings and open my way
Because Na money be man
Ohh
My God ohh
I don work
Na when I go chop o lord
Because Na money be man
Ohh
My God ohh
I don work
Na when I go chop o lord
Alaye make you double your hustle
No look your guy
Wey Dey fumble
And when you turn reach
You go bubble
Just try stay loyal and be humble
Alaye make you double your hustle
No look your guy
Wey Dey fumble
And when you turn reach
You go bubble
Just try stay loyal and be humble
Because Na money be man
Ohh
My God ohh
I don work
Na when I go chop o lord
Because Na money be man
Ohh
My God ohh
I don work
Na when I go chop o lord
Because Na money be man
Ohh
My God ohh
I don work
Na when I go chop o lord
Alaye make you double your hustle
No look your guy
Wey Dey fumble
And when you turn reach
You go bubble
Just try stay loyal and be humble
Writer(s): Kasim Wealth
Lyrics powered by www.musixmatch.com