Letra

Guy, you too like to argue I say na Jesus be the biggest name You dey follow me the argue Wetin you know Na that ehh, oshesa perapi Wey dey for your father compound make you dey talk anyhow Calm down o Na Jesus o Rocktown in the building I go shout Your name to ends of the earth make dem hear If dem no want, dem must want If dem no know, dem must know (Jesus) I go sing Your praise to ends of the earth make dem hear If dem no gree, dem must gree No be by power, na by the spirit Dem say make I commot Jesus for my song I tell dem no, no, no I tell dem lai, lai Make you go your way Make I go my way Jesus is King Jesus is Lord Jesus is champion Jesus is the reason why He's is the reason why I sing, owei Incredible, incredible (incredible God o) Dependable, dependable (dependable God o) Unchangeable, unchangeable (unchangeable God o) Unbeatable, unbeatable (unbeatable God) Yeah, yeah You are bigger than what the people say Ebube, and nobody fit do pass You eh Yeah, yeah You are bigger than what the people say Ebube, and nobody fit do pass you eh Oya tell me, tell me, tell me If I no worship the King of kings, wetin I gain? My brother tell me, tell me, tell me If I commot Jesus for my song, wetin I gain? Oh why, oh why, oh why o Why you wan reject the King of kings Shey dem never tell you say na fire be the repercussion No go carry devil trouble for your head, ooh-oh Jesus is King Jesus is Lord Jesus is champion Jesus is the reason why He's is the reason why I sing, owei Incredible, incredible (incredible God o) Dependable, dependable (dependable God o) Unchangeable, unchangeable (unchangeable God o) Unbeatable, unbeatable (unbeatable God) Yeah, yeah You are bigger than what the people say Ebube, and nobody fit do pass You eh Yeah, yeah You are bigger than what the people say Ebube, and nobody fit do pass you eh Incredible, incredible (incredible God o) Dependable, dependable (dependable God o) Unchangeable, unchangeable (unchangeable God o) Unbeatable, unbeatable (unbeatable God) Yeah, yeah You are bigger than what the people say Ebube, and nobody fit do pass You eh Yeah, yeah You are bigger than what the people say Ebube, and nobody fit do pass You eh
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out