album cover
For Here
45 784
Music
For Here foi lançado em 28 de outubro de 2021 por T.Y.E. / EMPIRE como parte do álbum Sorry I'm Late
album cover
Data de lançamento28 de outubro de 2021
IdiomaEnglish
Melodicidade
Acústica
Valência
Dançabilidade
Energia
BPM89

Letra

[Verse 1]
My girl, it's ironic that you're all need
Fejo, ko pami, you know
I'll be there for sure listening to you
Just do what you do, girl, I'm watching you
[Verse 2]
I'm thinking 'bout what we 'bout to do
No joking, oh, we'll take it slow, the way you like it oh
Ironic that you're all I need, oh
You'll always, oh
[PreChorus]
Baby, you go wound person
Se you know something?
See dem no dey person
You go see something
You go learn lesson
Shawty a drug, she my medicine
[PreChorus]
You go wound person
Se you know something?
See dem no dey person
You go see something
You go learn lesson
Shawty a drug, she my medicine
[Chorus]
Se you dey whine me for here?
Se na for here? Se na for here?
Way wey you dey whine na for here
Se na for here? Se na for here?
Way you dey whine me for here
She say na for here, she say na for here
Way wey you dey whine na for here
Se na for here? Se na for here?
Se you dey whine me for here?
Se na for here? Se na for here?
Way wey you dey whine me
[Verse 3]
See baby, I go sit up oh
When it comes to you
My Juliet, oh
I'll be your Romeo
[Verse 4]
Make dem give chance o
When you're coming through
Sey dem no see you?
Obirin meta oh
[Verse 5]
Zanzibar, Zanzibar
Your body takes me on a trip so far
Born sinner, born sinner
It's your temple I'll worship from afar
[PreChorus]
Zanzibar, Zanzibar
Your body takes me on a trip so far
Born sinner, born sinner
It's your temple I'll worship from afar
[PreChorus]
Se you dey whine me for here?
Se na for here? Se na for here?
Way wey you dey whine me for here
Se na for here? Se na for here?
Way you dey whine me for here
She say na for here, she say na for here
Way wey you dey whine me for here
Se na for here? Se na for here?
Se you dey whine me for here?
Se na for here? Se na for here?
Way wey you dey whine me
[Verse 6]
See baby, I go sit up oh
When it comes to you
My Juliet, oh
I'll be your Romeo
[Outro]
(Dem give chance o)
When you're coming through
Sey dem no see you?
Obirin meta oh
Written by: Daniel Benson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...