Letra

Do re mi fa so la ti do Obiaa hia dɔ o-o-o E go blow o-o-o Lektra(lektra-lektra-lektra) 2beeeeees Ayy Ayy Ayy-ayy Adieɛ bɛkye Adieɛ bɛsa Yɛpɛ biibi akɔ fie Ayyy I get the feeling (oh oh oh) I get the feeling tomorrow be your own You go win oo Sure banker (oh-oh, ay-ay-ay) I get the feeling (oh-oh) I get the feeling tomorrow be your own You go win sure banker (oh-oh,ay-ay-ay) Sɛ nyame ka dier na asem asa So every time we drop the banger One to one we no dey answer I dey my class I want to focus So every day I like my banger No be your own I want my bonus ah E no be court I no dey low cost I get this thing inside me dey do me like I get the feeling (oh oh oh) I get the feeling tomorrow be your own You go win oo Sure banker (oh-oh, ay-ay-ay) I get the feeling (oh-oh) I get the feeling tomorrow be your own You go win sure banker (oh-oh,ay-ay-ay) Today be today Everything bogus, I dey with my bae Everybody focus, today be our day We work hard, today they go pay I say we dey cash out Anyone try, them go pass out They ask how, this is cash cow She said spray me money, tu gu me so I get the feeling (oh oh oh) I get the feeling tomorrow be your own You go win oo Sure banker (oh-oh, ay-ay-ay) I get the feeling (oh-oh) I get the feeling tomorrow be your own You go win sure banker (oh-oh,ay-ay-ay) Sɛ ɛnto wo ah da Sɛ ɛnto wo ah da But I go make you know If you no be my own, I go pass Sɛ ɛnto wo ah da S3 ɛnto wo ah da For we dey make money But we no dey sleep like that No food for lazy man oh Password be plenty kobo Man no be God oh So I only know about one thing I get the feeling (oh oh oh) I get the feeling tomorrow be your own You go win oo Sure banker (oh-oh, ay-ay-ay) I get the feeling (oh-oh) I get the feeling tomorrow be your own You go win sure banker (oh-oh,ay-ay-ay)
Writer(s): Eyram Gbewonyo, Abdul Rashid, Sean Maxbornd Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out