Letra

Zhe Whazzee is what they call me nana When you down alone, you need to talk to somebody Baby stay with me, I want you by my side You be the perfect girl I want to call my honey and mah baby Baby stay with me, I need you in my life Gbotemi oh oh Oya wa bami rele Gbotemi oh oh Make you come follow me go She said stop, please don't tell me that I'm sick and tired of your fuvkin lies Yeah yeah Baby calm down kogbo All the people are crazy shogbo They just wanna see us dey fight everyday and night But na you wey dey give me ginger wey dey blow mah mind But dem no know Dem no know Dem no know, say say say say Aye kalakuta no be fun omo ajebutter Gone are those days wey dem call me omo gutter Now I don frosh, Iya yin motherfuvkers Ke mi fi amala si le ke mi ma je burger Lai lai Yeh oh yeh oh, Gbotemi oh eehhh My mama go say ole ni oh Omo mi oh Like Jamalsingsong o Gbe sunmomi baby wa je a bankulize I gat a girl, she like to dance, she rule the world, if you know You know We had a fight, she no dey call and if I try she no dey pick mah call Baby dakun gbe call You know it's hurt me so bad When I never hear your voice for like a month I go just Dey loose mah mind Awon elegon, won por They just wan see us dey cry All they want is make we fight and make we die They just wanna dey see us apart Gbotemi oh oh oyawa bami lole Gbotemi oh oh make you come follow me go She said stop, please don't tell me that I'm sick and tired of your fuvkin lies Baby calm down kogbo All the people are crazy shogbo They just wanna see us Dey fight, everyday and night But na you wey Dey give me ginger wey Dey blow mah mind Baby calm down kogbo All the people are crazy shogbo Oh nana nana Whazzee is what they call me Oya gbe body e malo sùn Oya gbe body e malo sùn The way you Dey ginger me Dey make mah Oya gbe body e malo sùn Zhe
Writer(s): Wasiu Olalekan Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out