Letra

Believe Believe, believe I been dey think say I too sabi (This love thing) Until dem break my heart oh I see (see sumtin) And now you dun dey show me love Wey dey feel like true love, ye eh I dey see everything e dey be like true love But I no wan believe, believe, believe, believe you Say I no fit believe, believe, believe, believe you Even when I wan dey believe, believe, believe, believe you ey Say I no fit believe believe, believe, believe you Say dem dun do me bad e dun do Them dun break my heart e dun do But deep down inna me heart I dey wish for that special love Summer love ah Say dem dun do me bad e dun do Them dun break my heart e dun do But deep down inna me heart I dey wish for that special love Summer love urh urh Show me This love you dey show me I swear down I dey feel am Na Micheal Jackson Thriller oh no Lisa, I swear down she been do me I no go lie she been fool me E make me wan lose it Since you came into my life you make me fall in love Wetin you dey do me girlie me I never know I dey follow you from Agip down to Rumukalagbor I say Okiemute dun rent house for my mind But I no wan believe, believe, believe, believe you (believe oh) Say I no fit believe, believe, believe, believe you Even when I wan dey believe, believe, believe, believe you ey Say I no fit believe, believe, believe, believe, you Original oh Original 1da Banton, deyyyah Say dem dun do me bad e dun do Them dun break my heart e dun do But deep down inna me heart I dey wish for that special love Summer love But I no wan believe, believe, believe, believe you Say I no fit believe, believe, believe, believe you Even when I wan dey believe, believe, believe, believe you ey Say I no fit believe, believe, believe, believe you Original oh Dem dun do me bad e dun do Them dun break my heart e dun do But deep down inna me heart I dey wish for that special love Summer love Say dem dun do me bad e dun do Them dun break my heart e dun do But deep down inna me heart I dey wish for that special love Summer love ahn ahn
Writer(s): Godson Ominibie Epelle, Paul Treasure Tamungo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out