Créditos

COMPOSITION & LYRICS
Michael Saviour Oryiman
Michael Saviour Oryiman
Songwriter

Letra

When I step into the booth is fire Dem other fella's only forming badder The boy Hercules Y'all know Zeus the father The father So all the players wey be raising shoulders Them never know wetin dem stand against o Dem no go even try getting close I'm on a rarri they be on a Benz oo Me I be on top Dem no fit contest me I swear Dem no fit contest me I swear Nobody compares with me Look Me I be on top Dem no fit contest me I swear Dem no fit contest me I swear Nobody compares with me My vibes opor por por por aiye Man nobody fit reach me ah eeh Say nobody fit reach me ah ehh Say nobody fit reach My vibes opor por por por aiye Man nobody fit reach me ah eeh Say nobody fit reach me ah ehh Say nobody fit reach me oh yea eh Na Jah bless the boy Na Jah bless the boy Na Jah bless the boy Na Jah bless the boy Na Jah bless the boy Na Jah bless the boy Na Jah bless the boy Na Jah bless the boy Dem are looking like they my students Only come up to my class When I gatz school them I rule them Y'all know no one can do better, Jah blessed I'm the young dude with the fire, Higher Come with the kinda Flow wey go turn a weakling to a fighter Up all night and I shine I'm a star Can't deny You can only be a hater Raised on the street So you know where me come from hard as hell Born from the ghetto The boy really come to divide and conquer Look where we got Men I come for this Been a long time Me know that I'm born for this So me can't ever stop Anybody try me I go show dem That I'm on top Dem no fit contest me I swear Dem no fit contest me I swear Nobody compared with me Look Me I be on top Dem no fit contest me I swear Dem no fit contest me I swear Nobody compares with me My vibes opor por por por aiye Man nobody fit reach me ah eeh Say nobody fit reach me ah ehh Say nobody fit reach My vibes opor por por por aiye Man nobody fit reach me ah eeh Say nobody fit reach me ah ehh Say nobody fit reach me oh yea Na Jah bless the boy Na Jah bless the boy Na Jah bless the boy Na Jah bless the boy Na Jah bless the boy Na Jah bless the boy Na Jah bless the boy Na Jah bless the boy
Writer(s): Michael Oryiman Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out