Vídeo de música

Orezi – Ogede Ft. Wizkid & Timaya (Download MP3)
Veja o vídeo de música de {trackName} de {artistName}

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Orezi
Orezi
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Orezi
Orezi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Orezi
Orezi
Producer

Letra

It is a ghen ghen Yaga! Oh yes Kiddominant once again See me see trouble oh, eh See me see trouble oh Na who order the drink wey for table oh Now everybody dey see double oh, eh eh Baby go go below As you hear the beat just dey go go below Na party we dey no be gbobi oh Oya start to dey wiggle and wobble oh, eh eh Whether na Don P or Rosey (Rosey) Too much money to troway (troway) Fine girls just dey shake Dem dey gbadun the way we dey play (dey play oh) Omo iya Alhaja oh What is the matter oh? Gbe kini wah kin raja oh Orezi tide oh I can see it in your eyes You want me for the night Then sun mon bi jen fisi fisi Have missed your loving and kissing kissing Sho fe jogede, sho fe jogede Sho fe jogede, sho fe jogede Sho fe jogede, sho ma jogede Sho fe jogede, sho ma jogede I can see it in your eyes You want me for the night Then sun mon bi jen fisi fisi Have missed your loving and kissing kissing Sho fe jogede, sho fe jogede Sho fe jogede, sho fe jogede Sho fe jogede, sho ma jogede Sho fe jogede, sho ma jogede (see!) Oh my God! (Oh my God!) I've been looking, I've been searching for love Until I jam this girl wey make me to stop Baby I go follow you Anywhere wey you dey go Baby I swear na me and you I go dey carry you go We go dey dance skelewu See, it's you, girl Anything I tell you na true, girl Girl I want no one but you Come make I show you life I'm not gonna tell no lie Girl I want no wife I just want you for the night I can see it in your eyes You want me for the night Then sun mon bi jen fisi fisi Have missed your loving and kissing kissing Sho fe jogede, sho fe jogede Sho fe jogede, sho fe jogede Sho fe jogede, sho ma jogede Sho fe jogede, sho ma jogede I can see it in your eyes You want me for the night Then sun mon bi jen fisi fisi Have missed your loving and kissing kissing Sho fe jogede, sho fe jogede Sho fe jogede, sho fe jogede Sho fe jogede, sho ma jogede Sho fe jogede, sho ma jogede See na your body Na hin make dey people for area dey koshi Anytime when I look at you girl Me I just dey act like an oloshi Oya gum body Come make me and you gum body Hope say you no go tell somebody Make me and you go turn buddy See, I can see it in your eyes You want me all the night I will make you feel alright I swear I will never let you go Ina the bed, ina the floor Ina the bathtup, ina the car Me I go nack you Me I go do you Many many things that your eyes can't see I can see it in your eyes You want me for the night Then sun mon bi jen fisi fisi Have missed your loving and kissing kissing Sho fe jogede, sho fe jogede Sho fe jogede, sho fe jogede Sho fe jogede, sho ma jogede Sho fe jogede, sho ma jogede Oh mu Rosey oh Oh mu Champagne oh Ko wa feh bami lole Kowa feh bami lole oh Oh mu rosey oh Oh mu champagne oh Ko wa feh bami lole Ko wa feh bami lole oh Oh mu Rosey oh
Writer(s): Inetimi Odon, Ayodeji Balogun, Esegine Allen Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out