Letra

Graham D Na him do the beat Spiritual It's Graham D D D D D D D D baba Eh eeh Making money is sweet (of course o) But I can't kill for it (eh eeh) Maserati is sweet (of course o) And e go good for my body (eh eh eeh) Now I'm making money (of course o) And you dey put eye for my body (eh eeh) Bros wetin God do for me (eh eeh) Say na big thing for me o No be small thing Jehovah God is watching Baba God send down your blessings eh your children are waiting No be small thing Jehovah God is watching Baba God send down your blessings eh your children are waiting Making this money na sure thing Spending the money na small thing When you don make am na one thing They must to hate you for nothing Making this money na sure thing Spending the money na small thing Wetin I do them nothing Them just dey hate me for nothing Say I know I know I know I know I know say the benzima go show I know I know I know I know say bank account go full tomorrow I know I know I know I know say I go blow I know I know I know I know You don't need to tell me I know Some believed in me but dem no gree invest See now dem see me dey do am all alone na so dem dey vex As in some dey pray for their mind o make you no big pass them Na who dey do competition with all these black clack dem see My mama na obioma She hustle make the boy for go global We making the money now onyeoma For the street and me I no be new comer My mama na obioma She hustle make the boy for go global We making the money now onyeoma For the street and me I no be new comer Making this money na sure thing Spending the money na small thing When you don make am na one thing They must to hate you for nothing Making this money na sure thing Spending the money na small thing Wetin I do them nothing Dem just dey hate me for nothing Say I know I know I know I know I know say the benzima go show I know I know I know I know say bank account go full tomorrow I know I know I know I know say I go blow I know I know I know I know You don't need to tell me I know Making money is sweet but I can't kill for it Maserati is sweet and e go good for my body Making money is sweet but I can't kill for it Maserati is sweet and e go good for my body Yeeaaah It's Graham D D D D D D D D baba It's Graham D baba
Writer(s): Damon Albarn, Graham Leslie Coxon, Steven Alexander James, David Rowntree Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out