album cover
Why
267
Afro-Beat
Why foi lançado em 25 de janeiro de 2023 por RML ENT como parte do álbum Why - Single
album cover
Data de lançamento25 de janeiro de 2023
EditoraRML ENT
IdiomaEnglish
Melodicidade
Acústica
Valência
Dançabilidade
Energia
BPM100

Créditos

COMPOSITION & LYRICS
Peter Okeke
Peter Okeke
Songwriter

Letra

Loba Loba
Loba Loba
I getti men's
I getti friends
Wey dey pretend
Like say Dem send
Now till end
All you said
Small brokenness
You don turn bird fly
Shebi you say you go dey by my SideTell me why
Why why
Tell me why lie
Jah to Raster
Call Jamaica
I don high I don kpo like a stoner
Papa dey para
Mama dey halla
Make a friend,But don't trust a Stranger
People funny
For the money
Dem fit kwia Dem fit
Use you like Donkey
So my hommie
No pressure me
As I dey shaaaaa
No mean say I no holy
Tell me why why why
Everybody come dey lie
Feeling the vibe I wan survive
Shocker Biko bring it back
Tell me why why why
Everybody come dey lie
Feeling the vibe I wan survive
Shocker Biko bring it back
Danchikie
Kwan kitti
Me I no get chi chi
And if you bill I fit bock
Me no get pity
Danchikie
Kwan kitti
Me I no get chi chi
And if you bill I fit bock
Me no get pity
Danchikie
Kwan kitti
Me I no get chi chi
And if you bill I fit bock
Me no get pity
Danchikie
Kwan kitti
Me I no get chi chi
And if you bill I fit bock
Me no get pity
Learn your lesson
Count your blessings
Am still praying
Anticipating
Be my solar
When I lack power
No let my hater
Stab me for back side
Once upon a time
I can't forget
To many people don use my head
Even till death I no fit regret
Because na big lesson me I learn
Tell me why why why
Everybody come dey lie
Feeling the vibe I wan survive
Shocker Biko bring it back
Tell me why why why
Everybody come dey lie
Feeling the vibe I wan survive
Shocker Biko bring it back
Danchikie
Kwan kitti
Me I no get chi chi
And if you bill I fit bock
Me no get pity
Danchikie
Kwan kitti
Me I no get chi chi
And if you bill I fit bock
Me no get pity
Danchikie
Kwan kitti
Me I no get chi chi
And if you bill I fit bock
Me no get pity
Danchikie
Kwan kitti
Me I no get chi chi
And if you bill I fit bock
Me no get pity
Dem fit kwia Dem fit
Use you like Donkey
Written by: Peter Okeke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...