Top de canções de DJ 808
Canções semelhantes
Créditos
PERFORMING ARTISTS
DJ 808
Performer
Caltonic SA
Performer
COMPOSITION & LYRICS
DJ 808
Composer
Peruzzi
Composer
Caltonic SA
Composer
Tobechukwu Victor Okoh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
AMADI KENECHUKWU
Producer
Elias Shitlangu
Producer
Letra
DJ 808
(Harmonies)
Ahhh ahhhhhhh
I'm getting drunk o
Shey you cover me
Cover me cover me
I dey drown in your ocean
Shey you'll come for me?
Come for me come for me
I'm getting drunk
Shey you cover me
I dey drown in your ocean
Sey you'll come for me?
Cos i feel the way
As you dey move Baby
I'm getting drunk o
Sey you cover me (adibi dibi aahhh!)
(e ko ko se i bo i bo oohh!)
(adibi dibi aahhh!)
(e ko ko se i bo i bo oohh!)
(eeeebooooh!)
(eeeebooooh!)
(mm waaaahhh hiiiii)
Your hips and your waist no be lie
(mmm waa aahh aahh aahh)
Your hips and your waist no be lie
(mm waaaahhh hiiiii)
Your hips and your waist no be lie
(mmm waa aahh aahh aahh)
Your hips and your waist no be lie
Naija to Jozi piano to the world right now you know!!
Ain't no stopping us, you can't stop us even if you try men
LET'S GO!!!
Ooohhhh
They gatz to know
Omo they gatz to know
Say na you wey dey run the show
Dem they feel you for soweto
They gatz to know
Omo they gatz to know
Say na you wey dey run the show
Dem they feel you for soweto
Mòní kó ròrà... idí lànlà
Làlèyí oyè kòshè dàdà
Eníkèní tò bà gbè mù màfàrayà
Normally ooo normally
Mònshà Pràprà
Shoe get size i wear eleven
Abi na ten point five
So before you cast
Make i cast and bind the devil
Omo make i cast and bind
Make i cast and bind
Make i see wetin combine
Make i see whether my body and your body
And my lips and your lips
E go fit align align
I dey fear too when you move my guy
I love the way you talk and the way you walk
I swear i love the way you whine
(mm waaaahhh hiiiii)
Your hips and your waist no be lie
(mmm waa aahh aahh aahh)
Your hips and your waist no be lie
(mm waaaahhh hiiiii)
Your hips and your waist no be lie
(mmm waa aahh aahh aahh)
Your hips and your waist no be lie
(Harmonies)
Lets Go!
Writer(s): Caltonic Sa, Dj 808, Okoh Tobechukwu Victor, Peruzzi
Lyrics powered by www.musixmatch.com