Letra

Our Father wey dey for heaven Nobody fit collect the chair Wey You sit down Okay Brother Nwachukwu (eh le le) Abeg oh, don't be sleeping on a bicycle Let's go! Our Father wey dey for heaven Nobody fit collect the chair Wey You sit down (eh-eh) Our Papa We gbadun Your pattern And we throway salama 'Cause na You hold us down These other gods Wey them dey carry for pocket I cannot relate 'Cause my Father is not their mate oh These other gods wey them dey keep for apartment All of them are worthless And I just dey laugh 'Cause my Father is bigger than (odo) Every (odo) Any (odogwu) Oh-o-o-oh (odo) Any (odo) All the (odogwu) Because my Father is bigger than (odo) Any (odo) Every (odogwu) Oh-o-o-o-oh (odo) Oh-no (odo) Eh ah (odogwu) Your actions are not accidental Only you no contester Only you for the center Everything I surrender You dey give me bonanza Ah ah ewo At the mention of Your name oh And as You step in at the place oh Every other power go mellow Everywhere go dey rearrange oh Nobody fit say no Number One cha cha cha Original Abba Father Everything go sha pra pra Only you Oga kpata kpata kpata Our Father wey dey for heaven Nobody fit collect the chair Wey You sit down Our Papa We gbadun Your pattern And we throway salama 'Cause na You hold us down These other gods Wey them dey carry for pocket I cannot relate 'Cause my Father is not their mate oh (I can never relate) These other gods wey them dey keep for apartment All of them are worthless And I just dey laugh Because my Father is bigger than (odo) Any (odo) Every (odogwu) I say He's bigger than (odo) Odo (odo) Every (odogwu) Because my Father is bigger than (odo) Any (odo) Every (odogwu) I say He's bigger than (odo) Odo (odo) Every (odogwu) Our Father wey dey for heaven Nobody fit collect the chair Wey You sit down Our Papa We gbadun Your pattern And we throway salama 'Cause na You hold us down
Writer(s): Prince Emmanuel Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out