Vídeo de música

Vídeo de música

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Samelemz
Samelemz
Performer
Lil Emm
Lil Emm
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Elemide Samuel
Elemide Samuel
Composer
Ezike Emmanuel
Ezike Emmanuel
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Samelemz
Samelemz
Mixing Engineer
Lil Emm
Lil Emm
Mixing Engineer

Letra

Elelemame'e yeah
Girls dem dey but na you wey I want
Like a man with a sniper, I'm shooting my shot
Better days as I see you for front
Baby girl pick me up cos I'm falling in love
Oh yee Dem dey find me
Forget I small, I am mighty
Oh yee In the garden
I'm the boy that they looking for
Kata kata do me like danger say she go leave you for the Sambisa
And I get plan say me I go marry her
But my guys warn me make I no try am
Kata kata do me like danger say she go leave you for the Sambisa
And I get plan say me I go marry her
But my guys warn me make I no try am
Shey this your silicon waist no go finish all of my money (olololo)
Fendi with Dior and Versace put it all on me (olololo)
Oroma whine
She say holiday, she go put everything on me
Oya send your aza make I do transfer
I go soon get money
Kata kata do me like danger say she go leave you for the Sambisa
Blafalalahalwhlwjala It's your boy sabi boy lil emm hehe
Fuck boys yeah that's what we are
We playing with the girls and be chilling in the car,right now
Bad boys, Alhamdulillah
She said she want me but I don't fuck with her
Gimme slow whineee tonight
Baby coman gimme dada
Oya naw 1,2,3,4
Amina and fikur
The remaining two kor?
Karima and favor
Kata kata kata kata kata kata kata kata
Omo she don leave me follow all the boys wey dey sambisa
Jaga jaga jaga jaga jaga
Them go finish you
No go do like fooool
Shey this your silicon waist no go finish all of my money
Ehhh
Send me your aza make i do transfer
I go still make money
So me say
Shey this your silicon waist no go finish all of my money (olololo)
Fendi with Dior and Versace put it all on me (olololo)
Oroma whine
She say holiday, she go put everything on me
Oya send your aza make I do transfer
I go soon get money
Written by: Elemide Samuel, Ezike Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...