Letra

I swear it's like I already knew As I be pikin I dey run am for school My mama tell me Bobo follow your books I get sense but I get melody too Ooh So me I try to follow my rules Begin dey freestyle I Dey sing one or two Now every radio station playing my tunes I worked for this Omo don't get it confused Ohh You in my shoes for instance You go know sey e no easy for this side I been dey hustle dey risk am Omo it wasn't ever easy on this side I been dey try feature big artiste I no get shi shi E touch me for body Now all of them be liking my trips I be vip I'm giving dem something Because I no get time to dey worry person Ohh Worry person! I no get time to Dey worry person Ohh ohh yea Because I no get time to dey worry person Ohh Worry person Because I'm way to busy counting my blessings ohhh Oh no yea So make e no go ever be like I get bad habit Them sey I proud only because I get small talent I been dey find plug, I no even see socket No shingbain inside my baggy Jean pocket But I Still believe in my so called energy I no go ever let this pressure bother me If it will ever stress me Then it's not for me So pree me more life and hennessy Ohh I no get time to dey worry person Ohh Worry person! I no get time to Dey worry person Ohh ohh yea Because I no get time to dey worry person Ohh Worry person! Because I'm way to busy counting my blessings ohhh Oh no yea So make e no go ever be like I get bad habit Them sey I proud only because I get small talent I been dey find plug, I no even see socket No shingbain inside my baggy Jean pocket But I Still believe in my so called energy! Somebody di body Hmm hmm
Writer(s): Caleb Oyakhilome Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out