Vídeo de música

My Work
Veja o vídeo de música de {trackName} de {artistName}

Destacado em

Créditos

PERFORMING ARTISTS
RAYBEKAH
RAYBEKAH
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Rebecca Chinonso Arinola
Rebecca Chinonso Arinola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Bashorun Biola
Bashorun Biola
Producer
Clinton Mccreery
Clinton Mccreery
Mixing Engineer

Letra

(I no go let another man eat my work o) (I no fit let another man eat my work o) (If them like make them try, Omo them just dey shoot their shoot o) (Why I go let another man to eat my work o?) I know say I be baddie Same me gih you loyalty But you talk say you no trust me Steadily you dey doubt me Why you dey start wetin you no go finish? Professing your love then you leave Told your friends we don C'est fini Psychology wey you dey use You dey win Now I'm stuck on you Can't do without you Got me so confused Feels like I don loose Don't know why I love you Anything I do, do it's just for you But you wan cut me loose I no go let another man eat my work o I no fit let another man eat my work o If them like make them try, Omo them just dey shoot their shoot o Why I go let another man to eat my work o? Gimme the kind of love wey go ginger me That kind love I never see Boy wey go pamper me, wey go love, wey no go suffer me You don break my heart Shatter my heart You tell me you no go leave me go For the last time I don talk my heart That thing wey go leave me cold Now I'm stuck on you Can't do without you Got me so confused Feels like I don loose Don't know why I love you Anything I do, do it's just for you But you wan cut me loose I no go let another man eat my work o I no fit let another man eat my work o If them like make them try, Omo them just dey shoot their shoot o Why I go let another man to eat my work o? (I no go let another man eat my work o) (I no fit let another man eat my work o) (If them like make them try, Omo them just dey shoot their shoot o) (Why I go let another man to eat my work o?)
Writer(s): Rebecca Chinonso Arinola Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out