Créditos
PERFORMING ARTISTS
Mario Emmax
Remixer
Oma-Rhythm
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Emmanuel Joseph Ezuruike
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Mario Emmax
Producer
E-Major
Producer
A-Major
Producer
Letra
Philo
(Major)
Philo, mm, Philo, mm, mm, mm (ayi)
Tell me wetin I go do for you (geh, geh, geh, geh)
Philo, mm, Philo, mm, mm, mm (geh, geh, geh, geh, geh, geh)
Philo, mm (geh, geh, geh, geh)
Tell me wetin I go do for you, mm (ayi)
Sẹ you promise me say you no go leave me?
You go stand by me in every season
(No, my legs don dey pain me, mm)
But I carry you go show mom and dad, oh
Tell them say na you I want, oh
So I don chop breakfast again (bre-bre-breakfast served)
Philo, mm, Philo, mm, mm, mm (ayi)
Tell me wetin I go do for you (geh, geh, geh)
(Geh, geh, geh, geh, geh)
Philo, mm, Philo, mm, mm, mm
Philo, mm (geh, geh, geh)
Tell me wetin I go do for you, mm (geh, geh, geh, geh)
Carry your matter for my head, oh (ayi)
Heavy, I put am for my shoulder (ayi)
Took all the pain, I've been patient just to be with you, mm
Now wey matter don red, oh (Philo, oh)
Call you on the phone, you no pick, oh (no dey pick)
Been over a month, you no wọn come my house again, mm (ayi)
Sẹ you promise me say you no go leave me?
You go stand by me in every season
(No, my legs don dey pain me, mm)
But I carry you go show mom and dad, oh
Tell them say na you I want, oh
So I don chop breakfast again, mm (bre-bre-breakfast served)
Philo, mm, Philo, mm, mm, mm (geh, geh, geh, geh)
Tell me wetin I go do for you (geh, geh, geh)
(Geh, geh, geh, geh, geh)
Philo, mm, Philo, mm, mm, mm (geh, geh, geh)
(Geh, geh, geh, geh, geh)
Philo, mm (geh, geh, geh)
Tell me wetin I go do for you, mm (geh, geh, geh, geh, geh)
Ah, lover boy
Come see who say e go stand by me don leave me go sidan
Written by: Emmanuel Joseph Ezuruike