Vídeo de música

Vídeo de música

Créditos

COMPOSITION & LYRICS
Hasan Bolaji Salimon
Hasan Bolaji Salimon
Songwriter

Letra

Uhn
On this one hmm
Yeh e yeh e yeah yeah yeah
Tun tun tun tun tun dun dun dun dun
Aye
Aye mi atoro
Aye
Aye aye mi adara ahh ah
Tori ori owo lorimi
Owo aje aje lowo miii
Moji lowuro yi
Mo be leda soro o
Pe ki orimi
Lano re re ko miii
Jii lowuro ko be leda soro
Peki o ri eh lano re re ko re
Owo apekanuko o , apekanuko
Aje apekanuko ooo , apekanuko
Make dem see me
Make dem kanuko ooo
Kon kanuko
Thug boi
Life is a mystery
All I want is victory
Make them see me
Make them hail me (hail me )
Too ba lowo asan nii
Owo la fin kole
Owo lafin rale
Owo lafin shey boys
Owo lafin shey boys o
Baba God
When me too go para
See my mate
Dem don get daya (Gold)
Many things wey dey
Make me dey halla
Baba God I no want yawa
As I dey fast and pray
Baba God make you answer me o
Owo apekanuko o , apekanuko
Aje apekanuko ooo , apekanuko
Make dem see me
Make dem kanuko ooo
Kon kanuko
Aje jowo wami ri
Aje wa fi ile mi sebugbe
Aje jowo wami ri
Aje wa fi ile mi se ibugbe o
If I no sleep na because of money
If I dey sick na because of money
Every day boys we dey
hustle for money
Eey we go get this money
As I dey fast and pray
Baba God make you answer me o
Mio le salaye if money dey you go see Am yeh
Mio de fara wey
Wetin I get I no fake am ye
(Mio le salaye if money dey u
Go see am ye)
Ye…..
Everybody get hin own time
Nana
See this money u go get am
Nana
My brother no think am
Nana
Life na dice no rush am
You go get this money
You go get this money
You go get this money
All of us go get this money
Owo apekanuko o , apekanuko
Aje apekanuko ooo , apekanuko
Make dem see me
Make dem kanuko ooo
Kon kanuko
Aje jowo wami ri
Aje wa fi ile mi sebugbe
Aje jowo wami ri
Aje wa fi ile mi se ibugbe o
If I no sleep na because of money
If I dey sick na because of money
Every day boys we dey
Hustle for money
Eey we go get this money
We go make this money
We go get this money
Owo o
Aje o
Aje
Written by: Hasan Bolaji Salimon
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...