Letra

Yeah-yeah, oh-woah Woah-woah, woah-woah, woah Oluwaloseyi oh Vibez What we do everyday, we like to feel hi-ray Ghetto boys we dey, we pray for better days Our government act like say dem no dey see the pain See my people sufferin', who am I to blame? Dem popo burst the place, everybody run away-ay As omo ogbon you must to watch to pray When I see my fellow brothers, I go run you late But this kind life I no understand again Me I like to poly, I dey always dey my lane You aren't in my shoes so you can't feel my pain I was a bad boy, I had to change my way I've been waitin' all mi life, I no fit to wait again I do this for my people, do it for the culture Every other man dem kill redemption The last I saw you preach, you really fucked up All I want is money, you gon' see me bus stop soon Shebi na man kill man na na For my country, we don tire na na Reason why, some dey ganja na na We can't come and die We gats survive Shebi na man kill man na na For my country, we don tire na na Reason why, some dey suffer na na They can't come and die We gats survive Ghetto boys, we dey (we dey kanpe) Every-Every other day (we dey kanpe) No matter wetin dem dey do (we dey kanpe) We dey kanpe, we dey kanpe Ghetto boys, we dey (we dey kanpe) Every-Every other day (we dey kanpe) No matter wetin dem dey do (we dey kanpe) We dey kanpe, we dey kanpe Everyday, we like to feel hi-ray Ghetto boys we dey, we pray for better days Our government act like say dem no dey see the pain See my people sufferin', who am I to blame? Dem popo burst the place, everybody run away-ay As omo ogbon you must to watch to pray When I see my fellow brothers, I go run you late But this kind life I no understand again Me I like to poly, I dey always dey my lane You aren't in my shoes so you can't feel my pain I was a bad boy, I had to change my way I've been waitin' all mi life, I no fit to wait again I do this for my people, do it for the culture Every other man dem kill redemption The last I saw you preach, you really fucked up All I want is money, you gon' see me bus stop soon Shebi na man kill man na na For my country, we don tire na na Reason why, some dey ganja na na We can't come and die We gats survive Shebi na man kill man na na For my country, we don tire na na Reason why, some dey suffer na na They can't come and die We gats survive Ghetto boys, we dey (we dey kanpe) Every-Every other day (we dey kanpe) No matter wetin dem dey do (we dey kanpe) We dey kanpe, we dey kanpe Ghetto boys, we dey (we dey kanpe) Every-Every other day (we dey kanpe) No matter wetin dem dey do (we dey kanpe) We dey kanpe, we dey kanpe
Writer(s): Afolabi Oluwaloseyi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out