album cover
Drop
15
World
Drop foi lançado em 14 de dezembro de 2023 por Udeytrymedia como parte do álbum Drop - Single
album cover
Data de lançamento14 de dezembro de 2023
EditoraUdeytrymedia
IdiomaEnglish
Melodicidade
Acústica
Valência
Dançabilidade
Energia
BPM103

Vídeo de música

Vídeo de música

Créditos

COMPOSITION & LYRICS
Jack Dangers
Jack Dangers
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Chimbalin
Chimbalin
Producer
bakergotthekeys
bakergotthekeys
Mastering Engineer

Letra

Oh no no no
As i dey labour
Show me love make i nor fall
As money drop i go turn up
Call my guys make dem link up
As i dey labour oh oh
Show me love make i nor fall 
As money drop i go turn up
Call my guys make dem link up
If 5 miter drop
10 miter drop
20 miter drop
Everywhere clear
5 miter drop
10 miter drop
20 miter drop
Everywhere clear on God oo
Nor be power
I nor dey like gun
Money chaser
I grind non stop
My mind dirty
I know that one
But na Baba God oh
Na em deliver all this raba
Sprayed money everywhere like banner
I love kudi forgive my temper
I want bullion van no coaster
Money wey fit kulu my temper 
Baba show me light
Baba show me light
I been grinding
Baba show me light
Baba show me light
I been grinding
As i dey labour
Show me love make i nor fall 
As money drop i go turn up
Call my guys make dem link up
As i dey labour oh oh
Show me love make i nor fall 
As money drop i go turn up
Call my guys make dem link up
If 5 miter drop
10 miter drop
20 miter drop
Everywhere clear
5 miter drop
10 miter drop
20 miter drop
Everywhere clear on God oo
As i dey labour
Show me love make i nor fall 
As money drop i go turn up
Call my guys make dem link up
As i dey labour oh oh
Show me love make i nor fall 
As money drop i go turn up
Call my guys make dem link up
If 5 miter drop
10 miter drop
20 miter drop
Everywhere clear
5 miter drop
10 miter drop
20 miter drop
Everywhere clear on God oo
Written by: Okani Williams Ifeanyi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...