album cover
Devil Wears White
335 739
Afro-Pop
Devil Wears White foi lançado em 17 de maio de 2024 por Ziiki Media como parte do álbum Devil Wears White - Single
album cover
Mais populares
Últimos 7 dias
01:25 - 01:30
Devil Wears White foi descoberto com mais frequência por volta de 1 minutos and 25 segundos após a Canção durante a semana passada
00:00
00:05
00:15
00:25
00:50
00:55
01:00
01:10
01:25
01:55
02:10
03:05
00:00
03:10

Vídeo de música

Vídeo de música

Letra

[Verse 1]
If you kill am wetin be your gain? (Native)
Why you dey give am pain?
Tie him family with your chain
You know say devil no dey shame
But I no dey run I no dey seke
I just dey do am my way
Oluwa lo n gbe mi leke
That's why I stand kanpe
[Chorus]
Mind who you follow
If they no invite you make you no go o
As ọmọ ologo
I go advice make you lay low o
Even Devil sef dey wear white
Oh oh oh oh
Even Devil sef dey wear white
Oh oh oh oh
Ẹjẹ Jesu lo tẹle mi wa
Oluwa stand firm for my back o
When dey plan for my back o
Na only God dey for my back o
Ẹjẹ Jesu lo tẹle mi wa
Oluwa stand firm for my back o
Say I no go lack o
Anointing oil I dey shack o
Even Devil sef dey wear white
[Bridge]
Sometimes e dey shine like light (Even Devil sef dey wear white)
At times e dey pull up like bride o (Even Devil sef dey wear white)
[Verse 2]
Na the ginger wey I carry put me on top of my opps (Boss)
Gaga ṣe my pọnmọ no go ever soft? (Never!)
Hey, this game is not for learners
Brother use your upper
Cunny man been bury cunny man ọmọ na minimal (Waka)
Critical they fly him body via okada man (Boy!)
The boy wey hustle for him rubbas land for body bag (Ten!)
[Verse 3]
Yahweh dey my side I pin if they cock their gun
Odeshi no go fail o
Okirika cloth
Akpoche I rock
Even kposi wey dem duck my n***a brother e too small (Boyo)
Innocent n***a this one no be Tuface Idibia
This bullet enter
The shooter cast on VAR
If dem no call I no follow my compass na woto woto
My kala e no dey ever choke
Zagadat
The lamba kick like Jackie Chan
A power house, my career fly like Peter Pan
[Chorus]
Mind who you follow
If they no invite you make you no go o
As ọmọ ologo
I go advice make you lay low o
Even Devil sef dey wear white
Oh oh oh oh
Even Devil sef dey wear white
Oh oh oh oh
Ẹjẹ Jesu lo tẹle mi wa
Oluwa stand firm for my back o
When dey plan for my back o
Na only God dey for my back o
Ẹjẹ Jesu lo tẹle mi wa
Oluwa stand firm for my back o
Say I no go lack o
Anointing oil I dey shack o
Even Devil sef dey wear white
[Outro]
Sometimes e dey shine like light, eh eh
Giddem
At times e dey pull up like bride o (Gaaga Muzik)
Ẹjẹ Jesu lo tẹle mi wa
Oluwa stand firm for my back o
Anointing oil I dey shack o
Even Devil sef dey wear white
Written by: Larry Ndianefo, Patrick Nnaemeka Okorie, Tochukwu Gbubemi Ojogwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...