Vídeo de música

Stubborn (with Asake)
Veja o vídeo de música de {trackName} de {artistName}

Destacado em

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Victony
Victony
Vocals
Asake
Asake
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Anthony Victor
Anthony Victor
Composer
Ololade Ahmed
Ololade Ahmed
Lyrics
Oluseni Oyinlola
Oluseni Oyinlola
Lyrics
Westen Weiss
Westen Weiss
Lyrics
McCulloch Reid Sutphin
McCulloch Reid Sutphin
Lyrics
Sebastián López
Sebastián López
Lyrics
Chuma Hoodini Nwokike
Chuma Hoodini Nwokike
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Westen Weiss
Westen Weiss
Producer
1Mind
1Mind
Producer
KTIZO
KTIZO
Producer
Liz Robson
Liz Robson
Recording Engineer

Letra

(KITZO) Yeah, yeah, yeah, oh (another world) Yeah, yeah, yeah Yeah Solo, solo, solo, solo You know I've been riding solo You before my 'tori get promo Now dem dey call me idolo Idolo, idolo, idolo Make nobody call me idolo again No idolo wey fit perfect When I dey wear my Dunlop When I dey wear my Dunlop When I no geti kọbọ See Aboniki full my cupboard O ni, "So many things you dunno So many things you dunno" (dunno) Me, I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum Ayy, ayy, stubborn Me, I no dey hear word o (I stubborn) And I stubborn gan ni (stubborn) Me, I no fit be your idolo (stubborn) Ayy, ayy, stubborn Me, I no dey hear word, oh (I stubborn) Me, I no fit be your idolo (ọmọ, mo stubborn gan) Mo stubborn gan (stubborn) Yeah, dunno (dunno), make I carry dem go where dem no know Make I give dem the steps like Poco Originality, no be bobo, hmm Ọmọ iya mi, owo ni koko (owo ni koko) I dey fight all the wars on a low-low (low, low) Gbe kolos, emi nikan on a solo (solo) E be like say ye, I don kolo Jago say, "Na lie," uhn-uhn, say na igbo (stubborn) Hm-hm Ọlọhun (Ọlọhun) Ẹlẹda mi majẹ ń ṣ'Ọlọhun (ṣ'Ọlọhun) Bukata mi o ti pọ gan o For my family, I be stubborn I be stubborn Ọmọ ọgbọn (stubborn) Enter their body like two guns Ka-ka-ka-ka, wọn ni ku tan Yeah-yeah, yeah, yeah Ayy, ayy, stubborn Me, I no dey hear word o (I stubborn) I stubborn (stubborn) Me, I no fit be your idolo (stubborn) Ayy, ayy, stubborn Me, I no dey hear word, oh (I stubborn) Me, I no fit be your idolo (I stubborn) (stubborn) Stubborn Yeah, Rambo That man he is a bombo Normally shey ajẹbo sef na hustler Get to the money pronto Dey-dey call me Dike like Tonto From Igbo Elerin to Igando I've never been missing in action They start to dey call me Uche Jumbo When I dey wear my Dunlop When I dey wear my Dunlop When I no geti kọbọ When Aboniki full my cupboard O ni, "So many things you dunno o–, so many things you dunno" Me, I don dey fight since when I never tall reach Aunty Olisa bumbum, yeah Ayy, ayy, stubborn Me, I no dey hear word o (I stubborn) (Stubborn) Me, I no fit be your idolo (I stubborn) (Yea-yea, oh) ayy, ayy, stubborn Me, I no dey hear word, oh (I stubborn) Me, I no fit be your idolo (I stubborn) Mo stubborn
Writer(s): Anthony Victor Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out