album cover
Fire
9894
Pop
Fire foi lançado em 2 de outubro de 2024 por Withdkey Entertainment como parte do álbum Fire - Single
album cover
Data de lançamento2 de outubro de 2024
EditoraWithdkey Entertainment
IdiomaEnglish
Melodicidade
Acústica
Valência
Dançabilidade
Energia
BPM199

Vídeo de música

Vídeo de música

Letra

Maybe you just need to be alone for awhile
Until you feel yourself again
Topskey pikin
Look at the thing look at the shape o
Look at the thing wey Dey make man crazy oh
Look at the wooo
Look at the yansh
Look at the thing wey Dey make man jonce oh*2
Fire ya ya ya
I no fit lie ya ya
I no fit tire ya ya
I like to jonce ya ya*2
Look at the thing look at the shape o
Look at the thing wey Dey make man crazy oh
Look at the wooo
Look at the yansh
Look at the thing wey Dey make man jonce oh
I no fit lie ya
With your buddy I go die ya
With your backer I go die ya ya
With your buddy I go fire ya
Mummy e ma se o ah
Praying for me everyday o ah
See the money on my way o ah
All the baby won fe se o ah
(As ah as I dey cool my mind
I just won live my life
All the girl surround me ya
They wanna live my life ya ya*2
Look at the thing look at the shape o
Look at the thing wey Dey make man crazy oh
Look at the wooo
Look at the yansh
Look at the thing wey Dey make man jonce oh*2
(Fire ya ya ya I no fit lie ya ya I fit tire ya ya ya I like to jonce ya ya*2
Written by: Olawale Adebowale
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...