album cover
Time
64 692
Afro-Beat
Time foi lançado em 18 de outubro de 2024 por 99DRMZ como parte do álbum Time - Single
album cover
Mais populares
Últimos 7 dias
00:15 - 00:20
Time foi descoberto com mais frequência por volta de 15 segundos após a Canção durante a semana passada
00:00
00:15
00:40
01:10
01:20
01:30
01:45
01:50
02:00
02:10
02:30
02:45
00:00
02:49

Vídeo de música

Vídeo de música

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Patomant
Patomant
Performer
Kxyyz
Kxyyz
Programming
COMPOSITION & LYRICS
Ikechukwu Anthonio Kingsley
Ikechukwu Anthonio Kingsley
Songwriter
Patrick Adoroh
Patrick Adoroh
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kxyyz
Kxyyz
Producer

Letra

Time no dey
Friend no dey
Family no dey
God na him dey
And Jesus know say
Na me and am
I dey one side dey pray
I dey work
E go sure
So anybody wey dey hate on me
Come dance Awilo Longomba
Enemies dem go tire
Holy Ghost fire
Burn them scatter
So many people dem go put mouth for wetin no concern them
The blessings I dey pray for
Double Double E go enter
The minute wey e enter
We gats ball out
Time no dey
Friend no dey
Family no dey
God na him dey
And Jesus know say
Na me and am
Time no dey
Friend no dey
Family no dey
So anybody wey dey hate on me
Come dance Awilo Longomba
This world we dey so
E too plenty with them haters
Them wan try kill my soul
But Badman stand him ground
Nothing wey them go fit do me
Nothing wey them go fit use totori my ginger
Anyhow wey them dey move me
No get how them wan spoil my voltage
Ororo for my head
Cannot be your groundnut oil
When the blessings dey come
E dey shake people leg for here
Brother man no know my pain
Na Jah panadol my pain
So tell me why you dey complain
For my matter
Just park and gbaskelebe
Enemies dem go tire
Holy Ghost fire
Burn them scatter
So many people dem go put mouth for wetin no concern them
The blessings I dey pray for
Double Double E go enter
The minute wey e enter
We gats ball out
Time no dey
Friend no dey
Family no dey
God na him dey
And Jesus know say
Na me and am
Time no dey
Friend no dey
Family no dey
So anybody wey dey hate on me
Come dance Awilo Longomba
Written by: Ikechukwu Anthonio Kingsley, Patrick Adoroh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...