Créditos

PERFORMING ARTISTS
Lasong
Lasong
Performer
Geh Geh
Geh Geh
Background Vocals
Osez
Osez
Drums
COMPOSITION & LYRICS
Lasong
Lasong
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Osez
Osez
Producer

Letra

When Dey fire this woman Dey give am better opueh
The man gbola come comot for inside
The woman come Shuke am back
Lasong pon the microphone oo
So many oscro girl inner me yard oo
They ma pull up inner the yatch oo
Baddira to di baddie oo
Hennessy moet all night na party oo
Adunni ikan tose loun duyi
Papapasupe
Gbemilor Gbemilor
Eye Wey don see 99 nor fit fear 100 oo
You called yourself my brother you gats keep it 100
Lulark Jabutu my gbedu wanje oo
Say one day Lasong will be greatest oo
Opueh Opueh
Opueh Opueh
OPay Wey nor get money na opueh
Your ride or die dem Dey give am better Opueh
The Apple of your eyes dem Dey give am better Opueh
OPay Wey nor get money na opueh
Your ride or die dem Dey give am better Opueh
The Apple of your eyes dem Dey give am better Opueh
Opueh Opueh
Opueh Opueh
Be my tosyn make I be your bhadboy jago
Richard milli cost a lambo
O loun fera wig oo
Moni Shole gbenu si mic oo
Adunni ikan tose loun duyi
Papapasupe
Gbemilor Gbemilor
Eye Wey don see 99 nor fit fear 100 oo
You called yourself my brother you gats keep it 100
Lulark Jabutu my gbedu wanje oo
Say one day Lasong will be greatest oo
Opueh Opueh
Opueh Opueh
Lasong pon the microphone
Written by: Lasong
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...