album cover
Things
Afro-Beat
Things foi lançado em 17 de fevereiro de 2025 por 8576400 Records DK como parte do álbum Things - Single
album cover
Data de lançamento17 de fevereiro de 2025
Editora8576400 Records DK
IdiomaEnglish
Melodicidade
Acústica
Valência
Dançabilidade
Energia
BPM111

Vídeo de música

Vídeo de música

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Ayomide
Ayomide
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Ayomide
Ayomide
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Hemykul
Hemykul
Producer

Letra

So many things wey my eyes don see
Gone are the days wey I got nothing
Who I wan tell, moya run to Jah (Moya run to Jah)
Cuz he is the only surest plug on world
Omo my eyes don see my things on God
Who I wan tell if e no be Jah
(If e no be Jah)
This life come hard everyday
Person wey sabi no sabi again
Sheybi nah soap dem dey use guide
Omo mi o fo but I stand on God
Me I stand on God
Cuz I know say my grace nah 5G lite
So many haters on my side
Me I no check them anymore
Cuz I put them all on mute ahaha mute
Ojo ni mi mi o be ni kin sota
Eni binu mi ko rin irin ede
E no mean say I dey cause
But I just dey talk my mind
But I just dey talk my mind
So many things wey my eyes don see
Who I wan tell if no be Jah
Only baba God wey fit help
Human go check and dem go leave oh oh oh oh oh
Oh oh oh oh oh oh
Ye ye ye ye ye ye
Written by: Adefisayo Ayomide Daniel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...