album cover
Lost
76
World
Lost foi lançado em 26 de março de 2025 por RainLabs como parte do álbum Lost - Single
album cover
Data de lançamento26 de março de 2025
EditoraRainLabs
IdiomaEnglish
Melodicidade
Acústica
Valência
Dançabilidade
Energia
BPM113

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Bunie The First
Bunie The First
Performer
John Afolabi
John Afolabi
Guitar
COMPOSITION & LYRICS
Bunie Akpan-Ita
Bunie Akpan-Ita
Songwriter
Ayodeji Adeleke
Ayodeji Adeleke
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Bunie Akpan-Ita
Bunie Akpan-Ita
Producer
Adam Amoedo
Adam Amoedo
Mastering Engineer, Mixing Engineer

Letra

[Verse 1]
Give me your ears, let me tell you this
Show you the way to all the blessings
No be me go bring them for you, my brother
See this life we’re living
Many many things just be happening
Now the only way is, learn the lesson
So I'm gonna list them for you, my brother
[PreChorus]
For this life, you gats to humble
And if you give up, you fumble
The day dem born you, tag team, royal rumble
Na every day we dey see different hurdles o
So stand far, look close, no go touch o
And if you do your homework, e go rush o
Many love wey be hate, e go much o
And if you no know road, you go lost o ahhh
[Chorus]
Be careful, my brother
And if you no know road, you go lost o, ahhh
Big stepping, militant
And if you no know road you go lost o, ahhh
[Verse 2]
When they go left, I go right
I no wan hear say na one thing one thing make me lose my sight, ahhh
So if you see me for street,a no be childs
No be childs, no be childs, no be childs
I'm working hard every day of my life, just to keep all this ice
[Verse 3]
Sapa no come dey worry me jor
You no fit judge me 'cos you no be God
Sacrifices, I'm making it all
So much at stake like Filet Mignon
I've been working, I'm seeing results
And I no fit to take your insult
So when I dey see front, oh, I go take time
No go raise shoulder, e get why
[PreChorus]
For this life, you gats to humble
And if you give up, you fumble
The day dem born you, tag team, royal rumble
Na every day we dey see different hurdles o
So stand far, look close, no go touch o
And if you do your homework, e go rush o
Many love wey be hate, e go much o
And if you no know road, you go lost o ahhh
[Chorus]
Be careful, my brother
And if you no know road, you go lost o, ahhh
Big stepping, militant
And if you no know road you go lost o, ahhh
Written by: Ayodeji Adeleke, Bunie Akpan-Ita
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...