Vídeo de música
Vídeo de música
Créditos
PERFORMING ARTISTS
ajofé.
Rap
Magnito
Rap
COMPOSITION & LYRICS
Adukwu Samuel Atadoga
Songwriter
Muhammed Usman
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
TNIA
Producer
O7 the Drummer.
Mixing Engineer
Gerhard Westphalen
Mastering Engineer
Letra
[Chorus]
Too much sẹrẹnrẹ
Sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ
Sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ
Too much sẹrẹnrẹ
Sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ
Sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ
[Verse 1]
Okay, If you love a girl you go trust the mother
If she open leg you go cross the border
Tell Hilda Baci make pause the order
And anything wey she wan reply make you just record am
If the girls pull up you go tell dem "Hello, hi"
Ajofe e be like ashawo e dey your eye
E good make person sabi weigh him high
Make you no do do something wey go dey turn your eyes
Nagode Musa hanya hinde nabo dey kofa
Back in the days na we dey rally for Tofa
Ngo ka e jay pam kam business so far
E rey ke mata we are sife chain need to choker
Na chaun we dey buy as you see we no dey buy used
Our matter don dey dey for Sky News
For Instagram we no dey buy views
I'm ontop of this game I dey for sky views
[Chorus]
Too much sẹrẹnrẹ
Sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ
Sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ
Too much sẹrẹnrẹ
Sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ
Sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ
[Verse 2]
Let me show you how I do it oh my **** man a bad
Look me for my eyes let me take you on a ride
Zoooom
Hmmmm I smell a fish
Kurukẹrẹ waka me I don dey see
Denge posing matters me I don dey hear
Trigger happy **** me I no dey fear
[Bridge]
Halelele, holalala
Halelele, holalala
Halele, lele
Lelelelele
[Verse 3]
I was sixteen years moving like a **** that got 15 Ye's
**** no get liver dem just dip and left
Chillin with them haters like it's nuffin mbe for 15 years
Men wey dey cho
Men wey dey rate **** like say dem poor
Men wey dey para like Zhus JDO
Men wey get Kalu like a Davido
Oh baby o
[Bridge]
Sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ
Sẹrẹnrẹ, sẹn, sẹn, sẹn
[Chorus]
Too much sẹrẹnrẹ
Sẹrẹnrẹ, sẹnrẹrẹ, sẹnrẹrẹ
Sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ
Too much sẹrẹnrẹ
Sẹrẹnrẹ, sẹnrẹrẹ, sẹnrẹrẹ
Sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ
Too much sẹrẹnrẹ
Sẹrẹnrẹ, sẹnrẹrẹ, sẹnrẹrẹ
Sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ, sẹrẹnrẹ
Written by: Adukwu Samuel Atadoga, Muhammed Usman