album cover
Infinity
album cover
Infinity foi lançado em 14 de maio de 2025 por Bigwave Enterprise como parte do álbum Infinity - Single
Lançamento14 de maio de 2025
EditoraBigwave Enterprise
IdiomaEnglish
BPM187
Melodicidade
Acústica
Valência
Dançabilidade
Energia

Vídeo de música

Vídeo de música

Letra

Have been Out of Love for days now Wetin I dey find na The mulla I wanna stack it up my Billi billion I no get time for Carolina (Pre chorus) Steady I dey grind for my Daily 2k Nobody gree to show me way Soon Dem go see me for their Tv My Mama blessing na Original (Chrous) I wanna stack it up My Billi billion I no get time for Carolina I wanna stack it up My Billi billion I no get time for Carolina (No No) No Time No Time There's no Time (If I get infinity and prosperity I go forget my anxiety) (Verse 1) Go down on my Knees And i pray to God I want this Cash I won Fly First Class Mummy has been waiting for me Daddy has been praying for me Make I blow Shout to my Mom and Dad Dem dey for me When I getti heartbreak oh Carolina left me she nothing Damn she broke my Heart oh (Pre chorus) I wanna stack my money Till the milli million (Milli million) I wanna stack Till the Billi billion (Billi billion) I wanna stack my money Till the Tri trillion (Tri trillion) I wanna stack my money Till the Zilli zillion (Zilli zillion) (Chrous) I wanna stack it up My Billi billion I no get time for Carolina I wanna stack it up My Billi billion I no get time for Carolina
Written by: Isaac Raymond

Loading...