album cover
Low
711
Music
Low foi lançado em 29 de julho de 2022 por Azuri como parte do álbum Low - Single
album cover
Data de lançamento29 de julho de 2022
EditoraAzuri
IdiomaEnglish
Melodicidade
Acústica
Valência
Dançabilidade
Energia
BPM113

Créditos

PERFORMING ARTISTS
WB Sickah
WB Sickah
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Runtinz
Runtinz
Producer

Letra

Runtinz badder producer
Sickah fih the girls Dem
Paraperenpe
Make we do am on low
Nobody ah fii know
So make we do am on low
Nobody ah fii know
If you get a boyfriend doesn't really matter
I can be your bestie wey dey steady shift your pata
If you get a boyfriend doesn't really matter
I can be your bestie wey dey steady shift your pata
Make we keep am on low (Low low low low)
Nobody ah fii know (Low low low low)
Make we do am on low (Low low low low)
Nobody ah fii know (Low low low low)
Hey mistress can I know you
Permission to spoil you
Hey mistress don't you know me
It's sickah for the girls
Make I give you something, wey go make you happy
If what you need is money, I can give it
Make I give you something, wey go make you happy
If what you need is money, I can give it to you plenty
Make I give you something, wey go make you happy
If all you need is money, I go give it to you plenty
Make we keep am on a low (Low low low low)
Nobody ah fii know (Low low low low)
Make we do am on a low (Low low low low)
Nobody ah fii know (Low low low)
Oya send me location
I dey wait for location
Wetin be your location
Wetin be your location
Oya send me location
I dey Wait for location
Oya send me location
Oya send me location
Written by: WB Sickah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...