album cover
PMT
album cover
PMT foi lançado em 28 de novembro de 2025 por Reflex Control Music como parte do álbum In My Zone - EP
28 de novembro de 2025
EditoraReflex Control Music
IdiomaEnglish
BPM100
Melodicidade
Acústica
Valência
Dançabilidade
Energia

Vídeo de música

Vídeo de música

Letra

In my zone
Poor man thinking, naim make pikin go school lo ka iwe
E no reason shey dat pikin, shoti e mo iwe
Shey dat paper wey rat fit chop
Fire can burn it
Ko ka iwe
Truth bitter, ko kan aiye
Poor man thinking, naim make pikin go school lo ka iwe
E no reason shey dat pikin, shoti e mo iwe
Shey dat paper wey rat fit chop
Fire can burn it
Ko ka iwe
Truth bitter, ko kan aiye
Ye
Ko kan aiye
Many things to po, to wun aiye
Many potential, ninu aiye
But wetin dem go talk malo pa aiye
Ye
Ninu aiye
Dem fit use lambo fuck ur babe
All am tryna say is, buckle ur lace
This life nobi game, nobi EA
Shey nobi trenchkid, turn to PA
Me I want to turn CEO
Shey dat wan na crime my people
Make believe wetin I dey believe so
So no dey tell me want you think o
Make I dey do am as I see o
My broda
My broda
I no fit wait for jesus
Na why I dey biko ooo
Poor man thinking, naim make pikin go school lo ka iwe
E no reason shey dat pikin, shoti e mo iwe
Shey dat paper wey rat fit chop
Fire can burn it
Ko ka iwe
Truth bitter, ko kan aiye
Poor man thinking, naim make pikin go school lo ka iwe
E no reason shey dat pikin, shoti e mo iwe
Shey dat paper wey rat fit chop
Fire can burn it
Ko ka iwe
Truth bitter, ko kan aiye
Many things to po, to wun aiye
But wetin dem go talk malo pa aiye
This life nobi game, nobi EA
Written by: Raphael Oladimeji
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...