album cover
Check
21
Music
Check foi lançado em 17 de junho de 2026 por Independent como parte do álbum Check - Single
album cover
Data de lançamento17 de junho de 2026
EditoraIndependent
IdiomaEnglish
Melodicidade
Acústica
Valência
Dançabilidade
Energia
BPM101

Vídeo de música

Vídeo de música

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Fayross
Fayross
Lead Vocals
Baba Drey
Baba Drey
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Baba Drey
Baba Drey
Lyrics
Okhagbe Friday Arigamhe
Okhagbe Friday Arigamhe
Composer, Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Sasxobeatz
Sasxobeatz
Producer

Letra

Badda dan dem
Furo mbe leyin awon omo Ilorin sa
Walahi talahi sumo bilahi yasin furo mbe
Tor awusu billahi
Lets go say
Instead of love on the first sight heee
Na her booty me I first sight, jor o
Omo Ilorin lati tanke
Dakun Jekin romi sinu tank e
Body on check
Booty on check
Face card on check
Baby too set
And my pepper don rest
So baby don't stress
Cos I've been feeling you from distance
Stalking you on insta
Fine pass all your sisters
Baby please give me chance
Cos nobody go fit do me like you uh uh
Body on check (check)
Booty on check (check check)
Face card on check
Baby too set (set)
And my pepper don rest (e don rest)
So baby don't stress
I've been feeling you from distance
Stalking you on insta
Fine pass all your sisters
Baby please give me chance
Nobody go fit do me like you uh uh
Say
Bi ti peller mofe para mi
Straight to the car mowa n wa ara mi
Zzzzoom
Drove around the city
Nigba ti mori di ye
Mio le we parami jor ooo
Gbe ke wa jekin ponmi si
Gorodom too big dakun jekin romi si
Falila jekin ganusi
Kosi lubricant ito ni mafi tamisi
This your tank be like GeePee o
(Haaay Shey na storex or GeePee)
Call popo call the CP o
(She be criminal oya call me the cp
Wey doctor check my BP
(Dokita mi da, make e come check my bp
This your Nyansh no go to kill me oooo
(Jor ma pami na, ibebe no go kill me)
Duro kilo di sibe
Hmmkpue jekin bi sibe(bi sibe)
Ikebe be like tanker
If I draw am for book, e go finish all my marker
Body on check
Booty on check
Face card on check
Baby too set
And my pepper don rest
So baby don't stress
Cos I've been feeling you from distance
Stalking you on insta
Fine pass all your sisters
Baby please give me chance
Cos nobody go fit do me like you uh uh
Body on check (check)
Booty on check (check check)
Face card on check
Baby too set (set)
And my pepper don rest (e don rest)
So baby don't stress
I've been feeling you from distance
Stalking you on insta
Fine pass all your sisters
Baby please give me chance
Nobody go fit do me like you uh uh
Written by: Baba Drey, Okhagbe Friday Arigamhe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...