album cover
Sin
Afro-Beat
Sin foi lançado em 31 de julho de 2026 por Vybe Creative Hub como parte do álbum Vyberation (Her Frequency) - EP
album cover
Data de lançamento31 de julho de 2026
EditoraVybe Creative Hub
IdiomaEnglish
Melodicidade
Acústica
Valência
Dançabilidade
Energia
BPM104

Vídeo de música

Vídeo de música

Letra

BAD HABEAT
Inter Inter
International Vybe o
Ice water
Sister Julie
Omoge rora
Shofe pami with your body
Body o body o body o
Chop my money
Chioma ngegbu mmadu ngebu mmadu o
I swear you go kill person o
I was seeing you from afar
Girl I swear say you fine o
Body be like magic
I fit tell na God design o
Wetin be your sign
Make I show you type o
Foreplay wey go steady just dey make you dey cry o
Time no dey Time no dey
Omoge kilo gbe
Where is your bag
Make I stack up the J
Police dem dey for the corner dey wait
You wan corner my babe
Abi you wan dey craze
Rora ma gbe body yen
Oya gbe body yen
Rora ma ju Ibadi yen o
Rora ma Jubadi yen o
Rora ma gbe body yen
Oya gbe body yen
Rora ma ju Ibadi yen o
Rora ma Jubadi yen o
Kelemeje kele gbe
Omoge wa ba mi gbe
Tobadale koma ke
It's not a sin
It's not a sin
Kelemeje kele gbe
Omoge wa ba mi gbe
Tobadale koma ke
It's not a sin
It's not a sin
These Fantasies
Baby whisper make I carry you dey go
She say deeper cos the life e no be joke
I dey feel am for my body and soul
The chemistry
You dey ride me e dey drive me insane
You dey free me from my shackles of pain
Rora ma gbe body yen
Oya gbe body yen
Rora ma ju Ibadi yen o
Rora ma Jubadi yen o
Rora ma gbe body yen
Oya gbe body yen
Rora ma ju Ibadi yen o
Rora ma Jubadi yen o
Kelemeje kele gbe
Omoge wa ba mi gbe
Tobadale koma ke
It's not a sin
It's not a sin
Written by: Sylvester Udoh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...