album cover
album cover
Onigbo foi lançado em 18 de setembro de 2026 por EVRBLZN como parte do álbum Onigbo - Single
18 de setembro de 2026
EditoraEVRBLZN
IdiomaEnglish
Melodicidade
Acústica
Valência
Dançabilidade
Energia

Letra

[Verse 1]
Nothing really concern me I just wan talk my shit
Every time I spit na hit
Gbẹdu choke for body
Naija swag boys we lit
Ẹ o le ri mi
Posted up in outer space, invincible
No dey hear word, Atizzy
I too swag and flows, my unpredictable
[Verse 2]
I'm in the mood, make we smoke backy
Steadily I dey bomb Yankee
Producer wey dey press lappy
Bachelor but I no dey do soapy
FXRE to gbona fẹli bi amala to jina
Ẹsẹ mi o delẹ like Jigan
Always active, ṣokoto mi bonfo
Butti pikin but I come from the Lungu
[Chorus]
Ọdẹ onigbo
Your kele dey for my ama
And we smoking on califo za
The money constant, Maphorisa
Say ọdẹ onigbo
Were to n fa Colorado
I getti stamina, commando
The kele say she want to come and do
[Verse 3]
Shawty wan smoke cana tonight
Shawty roll my jumbo, me I feel fly
Say make we go Quilox tonight
Don Julio, mix am with Sprite
Tell me make I buy her something nice
Turkey nla, turkey nla, mi o fọ gbe wa
Jọ gbe wa, turkey nla, turkey nla oh
[Verse 4]
Dem say smokers are liable to die young
But cigar no dey burn my liver
See the chain wey I dey wear na diamond
You fit ask Ogadinma
For Bariga na 100k me I dey owe my dealer
If you go table my matter to babalawo, I go put you inna Black Maria
[Chorus]
Ọdẹ onigbo
Your kele dey for my ama
And we smoking on califo za
The money constant, Maphorisa
Say ọdẹ onigbo
Were to n fa Colorado
I getti stamina, commando
The kele say she want to come and do
Written by: Akinlemibola OMOTOYOSI, Ayomide Daniel, Imisioluwa Oloyede
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...