Слова

Gi. Gi. give. dem Falling for you Falling for you Falling for you Falling for you Falling for you Falling for you Falling for you Tell me Wetin you want Make I do for you I go go a thousand miles Just to be with you Nah only you I want Omo no be joke oh (Nah only you I want Omo no be joke oh) Tell me Wetin you want Make I do for you I go go a thousand miles Just to be with you Nah only you I want Omo no be joke oh (Nah only you I want Omo no be joke oh) Fine girl say you gat me falling Fine girl say you gat me falling (The matter don burst My head don knock) Fine girl say you gat me falling Fine girl say you gat me falling (Se the matter don burst yea. Yea.) Girl the things you do Dey make wan kolo And I can't deny You dey make me loose control Omo your body bad Gat me falling for you (Omo your body bad) Gat me falling for you oh oh Say Me get the Kele Wey dey burst my brain Wey dey make me loose guard Wey dey make me loose sense Wey dey make me loose guard Wey dey make me loose sense (Ya ya ya) Tell me Wetin you want Make I do for you I go go a thousand miles Just to be with yo, ow ow ow (Nah only you I want, Omo no be joke oh) Fine girl say you gat me falling Fine girl say you gat me falling (The matter don burst, My head don knock) Fine girl say you gat me falling Fine girl say you gat me falling (Se the matter don burst yea. Yea.) So Me get some kind things wey dey bother Me Some kind things wey dey worry me Nah only you dey cool my stress (Nah only you dey cool my temper) This girl wey me like Me I gbadu her parole She dey give me steady vibe Wey dey make me loose control ya ya (Wey dey make me loose control ya ya) Fine girl say you gat me falling Fine girl say you gat me falling (The matter don burst My head don knock) Fine girl say you gat me falling Fine girl say you gat me falling (Se the matter don burst yea. Yea.)
Writer(s): David Johnny, Ak Ak, Brenton Mattheus, Laura Brehm Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out