Слова

Boy I'm asking If by chance your letting go You could maybe tell me And if e no dey sweet again No let am hard you no Just let me pack my load and go Cuz e no be by force My placenta no dey for your house Why you playing me, tell me why you turning me Dey do me anyhow when your done you be chasing me You be messing me, telling me you care for me Yelling again when your done, you be begging me I'm breaking down now baby So tell meee So tell meee Let me know Oh Oh Oh If I mean the world to you Let me know Oh Oh Oh If you dey use me catchy cruise Let me know Oh Oh Oh If the thing you talk na true Let me know oh If I mean the world to you Let me know You've done it again, done it again Your dragging the keys, driving me crazy Making me smile, causing me pain I Still love the way you dey call my name You say you love me but e no dey show Dey carry eye put for Nkechi own Wetin you give me chop I no no oga Walahi me I love you so ohh oh oh Why you playing me Tell me why you turning me Dey do me anyhow when your done you be chasing me You be messing me telling me you care for me Yelling again when your done, you be begging me I'm breaking down now baby So tell meee So tell meee Let me know Oh Oh Oh If I mean the world to you Let me know Oh Oh Oh If you dey use me catchy cruise Let me know Oh Oh Oh If the thing you talk na true Let me know oh If I mean the world to you Let me know
Writer(s): Melody Amadi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out