Слова

It's your boy eazi Jeje Ehh You think say the world dey revolve around your bum bum You think say the world dey rotate around your bum bum You think say the world dey revolve around your fine face Holl up holl up holl up Right now I dey call you Wey you no dey pick Right now wey I dey call you You no dey pick Because say u get 10,000 followers on Instagram And right now your post pictures The boys dey like Holl up holl up holl up Holl up holl up holl up Holl up holl up holl up Holl up holl up holl up Ah Guys make I tell you some story Go Lend me your ears make I tell you about Some girl Woah You ever try send DM Reply come years time Slow Try seven days sef, you go weak, bro So I dey my side This girl come Opense o vibe, miss road sef I no see you sef baby think say dem smart I be16 years? Mzbel's son Reason being some girls think we are fools I post one pic, tongue out, drool Try holler see I go bomb blast you Imagine your heart beat, congrats Juls This girl, those times I no get sicka She would never ever kiss back She see me first soho, wanna take a picture Nice, them time she dey rush me That be how the world be Time changes, why (Why) You think say the world dey revolve around your bum bum You think say the world dey revolve around your big ass You think say the world dey revolve around your fine face Hollup, hollup, hollup Hollup, hollup, hollup Hollup, hollup, hollup Hollup, hollup, hollup Hollup, hollup, hollup Girl you're on point Don't know your love come find me Everything is on point Omo toni bobby to wa on point Monalisa ah Monalisa ah Girl you're on point Don't know your love come find me Everything is on point Omo toni bobby to wa on point Monalisa ah Monalisa ah You think say the world dey revolve around your bum bum You think say the world dey revolve around your big ass You think say the world dey revolve around your fine face Hollup, hollup, hollup Hollup, hollup, hollup Hollup, hollup, hollup Hollup, hollup, hollup Hollup, hollup, hollup
Writer(s): Larry Otega Ako, Julian Nicco-annan, Oluwatosin Oluwole Ajibade, Darryl Martin Bannerman Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out