Видео
Видео
Создатели
ИСПОЛНИТЕЛИ
Burna Boy
Вокал
Skread
Программирование
МУЗЫКА И СЛОВА
Damini Ogulu
Автор песен
Matthieu Le Carpentier
Автор песен
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
Skread
Продюсер
Trevor Magak
Инженер
Jesse Ray Ernster
Миксинг-инженер
M. Testa
Инженер
Слова
[Intro]
The music make me feel I be Jordan
Now I understand why they say aye pọ gan-an
Nnkan ti mo ri Ọlọrun mi o sọ tan
Woro si woro
[Chorus]
The music make me feel I be Jordan
Woro si woro
Aburoki loro
Now I understand why they say aye pọ gan-an
Ọmọ it plenty for my mind you go jisoro
Nnkan ti mo ri Ọlọrun mi o sọ tan
Anybody listening
Holy water pon my head and my feet
[Verse 1]
Jẹ n rọwọ ẹ loke
Gọngọ a sọ
Aye a gbọ
Don gorgon
Dem come dey doubt am
So what's the outcome?
It's a mad one
Roll a loud one
Record my album
Me no trust anyone
For all that I have
Man I've been working
No go do like say I don't deserve am
Defend myself
Me nah fear no one
[Verse 2]
Because the rhythm e plenty gan-an ni
Wey give me plenty money
Hypocrites plenty gan-an
Wey dey pretend ti gan-an ni
Try to prevent them from me
Dem ah identical to the Devil gan-an ni
I dey see them wọn pọ n'bi
But emi, ki lo kan mi?
I go be all I can be
Oluwaburna ma pa mi
Woro si woro
[Chorus]
The music make me feel I be Jordan
Woro si woro
Aburoki loro
Now I understand why they say aye pọ gan-an
Ọmọ it plenty for my mind you go jisoro
Nnkan ti mo ri Ọlọrun mi o sọ tan
Anybody listening
Holy water pon my head and my feet
Anybody wan try me them go woro si woro
[Chorus]
The music make me feel I be Jordan
Woro si woro
Aburoki loro
Now I understand why they say aye pọ gan-an
Ọmọ it plenty for my mind you go jisoro
Nnkan ti mo ri Ọlọrun mi o sọ tan
Anybody listening
Holy water pon my head and my feet
[Verse 3]
Dem a talk what they can't prove
What they can't prove
'Cause them want a taste of my food
Gave you my food
Den you talk say I jazz you
Try to be the bigger man
But God pass you
Feel like I'm coming from an angle
My arrival come fuck up the cycle
'Cause me psycho ain't no telling what I might do
Violate me make me Bredda dubberman slide through
[Verse 4]
Because the rhythm e plenty gan-an ni
Wey give me plenty money
Hypocrites plenty gan-an
Wey dey pretend ti gan-an ni
Try to prevent them from me
Dem ah identical to the Devil gan-an ni
I dey see them wọn pọ n'bi
But emi, ki lo kan mi?
I go be all I can be
Oluwaburna ma pa mi
Woro si woro
[Chorus]
The music make me feel I be Jordan
Woro si woro
Aburoki loro
Now I understand why they say aye pọ gan-an
Ọmọ it plenty for my mind you go jisoro
Nnkan ti mo ri Ọlọrun mi o sọ tan
Anybody listening
Holy water pon my head and my feet
Anybody gan-an try me them go, woro si woro
[Verse 5]
The music make me feel I be Jordan
Woro si woro
Aburoki loro
Now I understand why they say aye pọ gan-an
Ọmọ it plenty for my mind you go jisoro
Nnkan ti mo ri Ọlọrun mi o sọ tan
Anybody listening
Holy water pon my head and my feet
[Verse 6]
Jẹ n rọwọ ẹ loke
Gọngọ a sọ
Aye a gbọ
Don gorgon
Dem come dey doubt am
So what's the outcome?
It's a mad one
Roll a loud one
Record my album
Me no trust anyone
For all that I have
Man I've been working
No go do like say I don't deserve am
Defend myself
Me nah fear no one
Fear no one
Written by: Damini Ogulu, Skread


![Смотреть «Burna Boy - 23 [Official Music Video]» на YouTube Смотреть «Burna Boy - 23 [Official Music Video]» на YouTube](https://i.ytimg.com/vi/PFPfxcvRshk/maxresdefault.jpg)