Похожие песни
Создатели
ИСПОЛНИТЕЛИ
Shatta Wale
Исполнитель
МУЗЫКА И СЛОВА
Charles Nii Armah Mensah
Автор песен
Слова
How una dey?
Hope you ready for the road
Paah Paah Paah Paah Paah Paah
Craaaaaaaaze
I say pikin wey know how to wash hand o
Elders he go dey eat plus o
Tell dem make dem restart o
Money go come with dispatch o
Pressure emo le agbene eefe eko
Kor nt3 eha me eey Prince Tagoe ooo
Shuru
Ndw3 ne am3 k3 w)n rushe
Nowor am3 k3 w)n show off
Ndwene am3 k3 w)n blofee
Kum) am3 school girls
Ok3 osumoor ony3mi eya nor ne bohu oyaa nor
Etele ehorr shi kumor noko eya nor
Shuru
Abi I tell you say if dem cross my way dem go shuru
My fans for Liberia, Equatorial Guinea say Shuru
Oooh yeaaah shuru
Oooh yeaaah shuru
Shuru
This life you for learn to do good
Even person weh love to do bad things know how to do good
Number one billboard artist talking
Very soon we go take Grammy
Shaddawts to Ronnie Is Everywhere
Shaddawts to GH Kwaku my dawg
I know say dem go talk say I bribe you all
But ano care wah demma go say.
I say pikin wey know how to wash hand o
Elders he go dey eat plus o
Tell dem make dem restart o
Money go come with dispatch o
Shuru
Writer(s): Peter Asare Bediako, Charles Nii Armah Mensah
Lyrics powered by www.musixmatch.com