Видео

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
Rudeboy
Rudeboy
Исполнитель
МУЗЫКА И СЛОВА
Paul Okoyé
Paul Okoyé
Автор песен
ПРОДЮСЕРЫ И ЗВУКОРЕЖИССЕРЫ
Chris Stringz
Chris Stringz
Продюсер

Слова

Woah Rudy kill us With music Yeah So make dem lead us Sometimes I wonder, wonder, wonder Why e be say everything just dey go down We get government dem just de slow down The same government na dem de go round Sometimes I wonder, wonder, wonder Why e be say everything just dey go down We get government dem just de slow down The same government na dem de round Election don reach Election don reach Is all about what dem a need And if they succeed, and if they succeed You go see say da dem ah greed So why you see say bag of rice and garri Just de flow anyhow 'Cause the hunger wey dem impose on you De kill you anyhow Them forget their humanity They show you animosity Use our diversity, scatter our unity Oga shey you wan make we thief de ballot box Oga shey you wan make we scatter de votes Oga shey you wan rule us like before So listen attentively na under one condition Make you bring your daughter na she go lead us Bring your mother na she go lead us We nobi your maga, you no go deceive us Oga na them go lead us So bring your daughter na she go lead us Bring your mother na she go lead us We nobi your maga you no go deceive us Oga na them go lead us Sometimes I wonder, wonder, wonder Why e be say everything just dey go down We get government dem just de slow down The same government na dem de go round Sometimes I wonder, wonder, wonder Why e be say everything just dey go down We get government dem just de slow down The same government na dem de round Dem go chop money, they set up committee Dem go send all of their children overseas Dem go build hospital wey we no de see Hold am Omo na die, oh Me know me sounding rudical We no wan no physical Speaking so political Life is very critical Killings don turn to cinema Chilling don turn to vigilant Na who be the criminal Them be Sarsenov, ah One day we go rise up That day we go wise up Even with your pythons All of them go side us Oga shey you wan make we thief de ballot box Oga shey you wan make we scatter de votes Oga shey you wan rule us like before So listen attentively na under one condition Make you bring your daughter na she go lead us Bring your mother na she go lead us We nobi your maga, you no go deceive us Oga na them go lead us So bring your daughter na she go lead us Bring your mother na she go lead us We nobi your maga, you no go deceive us Oga na them go lead us Sometimes I wonder, wonder, wonder Why e be say everything just dey go down We get government dem just de slow down The same government na dem de go round Sometimes I wonder, wonder, wonder Why e be say everything just dey go down We get government dem just de slow down The same government na dem de go round
Writer(s): Paul Okoye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out