Видео

В составе

Создатели

ИСПОЛНИТЕЛИ
Qheli
Qheli
Исполнитель
МУЗЫКА И СЛОВА
Micheal Onuora
Micheal Onuora
Автор песен
Emeka Agozie
Emeka Agozie
Композитор

Слова

Ah ah kimon Ah ah kimon Ah ah Kimon Mama looki so fine See the way you dey move Just dey rocki your body o Girl your beauty divine If na competition, Only you be the Queeni ooo Bebe issokay Oya komole Cooli ma temper yea yea yea My icey water yea yea Baby come make I pull you closer Gimme dem magic sparkles over Girlie know I'm falling for you You know me be the one for you Baby come make I pull you closer Gimme dem magic sparkles over Girlie know I'm falling for you You know me be the one for you Kimon eh eh Kimon yeah Kimon eh eh Kimon yeah Kimon eh eh Kimon yeah Kimon eh eh Kimon yeah Kimon eh eh Kimon yeah Kimon eh eh Kimon yeah Kimon eh eh Kimon yeah Kimon eh eh Kimon yeah The manner wey you fine for me o Na jembery o Oh your lovu burst my braini yea yea yea eh (Tingalingalingalingalingalinga ah eh) Na so your lovi just dey do for my body eh (Tingalingalingalingalingalinga ah eh) The way your lovi just dey do for my body eh Like the way you dey touch me body eh Love the way you dey gum for body eh Pulli close make I feeli youuu I Don fall like maga for youuu Like the way you dey touch me body eh Love the way you dey gum for body eh Pulli close make I feeli youuu I Don fall like maga for youuu Kimon eh eh Kimon yeah Kimon eh eh Kimon yeah Kimon eh eh Kimon yeah Kimon eh eh Kimon yeah Kimon eh eh Kimon yeah Kimon eh eh Kimon yeah Kimon eh eh Kimon yeah Kimon eh eh kimon Oya whine for me Boogy down for me Twerki down for me Gimme the lambo yea Oya whine for me Boogie down for me Twerki down for me Gimme the lambo yea My bebe my bebe My bebe my bebe My bebe my bebe My bebe my bebe Rapatuya Ah ah Ah ah Ah ah My bebe My bebe My bebe My bebe My bebe My bebe Ah ah kimon Ah ah kimon Ah ah Kimon Ah ah ah ah kimon Ah ah ah ah kimon Ah
Writer(s): Emeka Agozie, Micheal Onuora Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out