Слова

(It's Obi Voice on the beat) Onyenze Nwa Amobi Ebube egwu ndi bia a bia Sanda lilili, sanda lilili (sanda lilili, sanda lilili) Sanda lilili, sanda lilili (sanda lilili, sanda lilili) If you look me up and down E ga afu na the boy na a ku Follow who know road o, oga (Follow who know road o) Abobi follow who know road o, ibu dike (Follow who know road o) Brother follow who know road o ehen ehen (Follow who know road o) Sister follow who know road o, e get why (Follow who know road o) Mgbem bu nwata na ulo nne Ife nile na galum wele wele Ife obula m cho, m gwo a M weh che zi uwa di easy As I don become a man Alugom olu oyi o kuchie M tinye aka na olu, olum a kuo Mekwe business o da aga My mama tell me say Onyenze follow who know road Because if you follow who no know road You go suffer, sotey you go tire You go waka, sotey you go tire Obodo ndi isi, onye ofu anya bu eze If you follow, Splendid Furniture (I ku ko li ba) If you follow, E-Money (I ku ko li ba) If you follow, Obi Cubana (You go pop Champagne, Hennessy, Moet them finish) Follow who know road o oga (Follow who know road o) Abobi follow who know road o, ibu di ke (Follow who know road o) Brother follow who know road o ehen ehen (Follow who know road o) Sister follow who know road o, e get why (Follow who know road o) (Oh my God Philkeyz) Ehe eheh ehen (If you no know road, no dey do shakara) Because I dey follow Dangote Because I dey follow E-Money Because I dey follow Obi Cubana Some people say I dey do follow follow If you look at your circle of friends And you don't get inspired You don't have a circle Brother you are living in bondage Abobi if you want to follow Make you follow who know road Because if you follow who know road (i ku ko li ba) E so lu onye ma uzo (i ku ko li ba) If you follow who know road (You go pop Champagne, Hennessy, Moet them finish) Abobi follow who know road o ehen (Follow who know road o) Guy man follow who know road ibu dike (Follow who know road o) A sim gi follow who know road o ehen ehen (Follow who know road o) Sister follow who know road o e get why (Follow who know road o) If you follow Jowi Zazaa (i ku ko li ba) If you follow Kingsley Paul (i ku ko li ba) If you follow Obi Cubana (You go pop Champagne, Hennessy, Moet them finish eyeh) If you follow E-Money (i ku ko li ba) Aku Eze, Splendid Furniture (i ku ko li ba) Ka anyi je be Xhrine Owerri, Chief Priest lo lo (You go pop Champagne Hennessy Moet them finish) If you follow Benjamin Ona (i ku ko li ba) King Diamond Beach Resort (i ku ko li ba) If you follow Obi LJ, LJ Grand Resort (You go pop Champagne Hennessy Moet them finish) Abobi follow who know road o oga (Follow who know road o) Sengemenge follow who know road o, e get why (Follow who know road o) (Voice's mix)
Writer(s): Ifiok Monday Effanga, Obiroyc, Onyenze Richard Amobi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out