Слова

Oh oh yea Another song for the Gurls dem Bonjour baby Blownboii I gat true love for you baby Ayox again oh I no go do you wrong baby And I fit die for you cos I know Girl you see me and I see you I know you want me girl I need you too Don't stop baby continue There's nothing in this world that I won't do I know you got a man E no Dey do you right Na hin Dey make you sad yea Shey Na like this e Dey treat you Girl I even hear say e Dey beat you Buh you deserve a Guy Brown skin boy wey no go leave your side A very good boy wey go Dey your side Till the end of timeeee I say Oghene do Chineke I thank God say you come my way Girl I no Dey use you Dey play I no go ever leave you laye Oghene do Chineke I thank God say you come my way Girl I no Dey use you Dey play I no go ever leave you laye Girl ya the light in my Life The love of my Life Last of your kind I'll be yours till I die Omo torewa omotodun bi Oyin Your Love is so pure shey lo dabi Omi Pemiloruko kofami nirugbon Makorin fun e matun pe awon onilu gan Forever and Foralways I'll never leave you for one day Cos Oghene do Chineke I thank God say you come my way Girl I no Dey use you Dey play I no go ever leave you laye Oghene do Chineke I thank God say you come my way Girl I no Dey use you Dey play I no go ever leave you laye My baby true talk I no Dey Flatter you Give me chance you I go pamper you Ye Anything wey you want I'll do One plus one na me and you I don't want to be your ex boyfriend You want to know my mother baby let's go there Girl I'll do anything to make you happy cos Oghene do Chineke I thank God say you come my way Girl I no Dey use you Dey play I no go ever leave you laye Oghene do Chineke I thank God say you come my way Girl I no Dey use you Dey play I no go ever leave you laye Sunrise Sundown girl I go Dey Anything you buy girl I go pay You told me to leave but I go stay Cos I don't want no man to take my place Girl me I Love you Hard to get like mathematics I go solve you And anything you need me I'll be there for you Baby you can call me when you wanna cuddle Cos I Dey for you baby And I go Dey pray for you baby ye e Olomi iyawomi baby eh eh Oghene do Chineke ah eh
Writer(s): Bakare Ayomide Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out