Слова

So many things on my shoulder Many things wey no matter Many many things burst my medulla Only small thing I fit talk sha So many songs on my folder All of them must to blow sha Plenty girls for my WhatsApp All of them want to know what's up See I no go die tonight I go live for life And if I die tonight I don live my life I no go die tonight (lai lai) I go live for life And if I die tonight I don live my life Say nigga don come The boy don show Enemies dey vex say the boy don blow Right on time, dem ma come my show Den ma ride or die When they see me show Say nigga don come The boy don show Enemies dey vex say thе boy don blow Right on time, dem ma come my show Dеn ma ride or die When they see me show See I no go die tonight I go live for life And if I die tonight I don live my life I no go die tonight (lai lai) I go live for life And if I die tonight I don live my life Oh, fine boy Bella, Me naughty Oh, 20 bottles, e no do me I give thanks to the Almighty For time and life and graces Annabella, yes, you're naughty Oh, fine boy Bella, me naughty I give thanks to the Almighty Oh, thanks for the things He's done o Ahh-h-h ah Snow ya ya ya Kosi ay ay ay Ahh-h-h ah Kosi ay ya ya Dance iya, ya ya ya All of them ya ya ya Aya aya-a Dance iya, dance iya, aya ya
Writer(s): Ahmed Akinbiyi, Kokumo Samson Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out