Слова

I know, say me Me and you no go breakup When we fight That's why, me I say Love go take some time I know, say me Me and you go change Everyday, Like my clothes That's why me I say Love go some time Hmm oro yi oye mi Hmm Abo fe feragamo Hmm You can get it all But baby love go take some time Hmmm Sho'fe di iyawo mi Hmm Do you wanna be wifey Hmm You can get it all But baby love go take some time Take some time Take some time Oh baby love go take some time Take some time Take some time Oh baby love go Take some time Won le hmm Won le won le won ba Won wa hmm Won wa won wa won de ri Won le hmm Won le won le won ba Won wa hmm Yeh You don Dey try me (Erewa) You don dey try me (Erewa) You just Dey look me (Erewa) I been see you Dey look me (Erewa) You don Dey try me (Erewa) You don dey try me (Erewa) You just Dey look me (Erewa) I been see you Dey look me (Erewa) I know, say me Me and u no go breakup When we fight That's why, me I say Love go take some time I know, say me Me and u go change Everyday, Like my clothes That's why me I say Love go some time I text you but you no reply I call you, cause you on my mind Something wey just Dey my mind No know wetin Dey inside I just wan make i end inside Baby bring am come my side Bring am come my side Oh baby you know oo Me, cannot leave alone Ah, pemi l'Oba goal o Me, I be like Iheanacho Baby no go play me like Iheanacho Wa, oya so mi so Hmm mo tun de bi Wande coal Hmm I be like Iheanacho But I no go play you like Iheanacho I know, say me Me and you no go breakup When we fight That's why, me I say Love go take some time I know, say me Me and you go change Everyday, Like my clothes That's why me I say Love go some time Hmm oro yi oye mi Hmm Abo fe feragamo Hmm You can get it all But baby love go take some time Hmmm Sho'fe di iyawo mi Hmm Do you wanna be wifey Hmm You can get it all But baby love go take some time Take some time Take some time Oh baby love go Take some time Take some time Take some time Oh baby love go Take some time
Writer(s): Oluwatoyin Oladehinde Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out