Похожие песни
Создатели
МУЗЫКА И СЛОВА
Oluwadamilola Adewole Adeniyi
Автор песен
Слова
Ah ah
E rora nomi e jowo o dun mi
Ah Ah
E rora nomi e jowo o dun mi
I know fit forget ojuelega
Wo shami le gba
Dem say handcuff ham
You're a fraudster
Sars ikeja
Won feran raba
Roja mi fast fast
I don't want transfer
Collect ham for paga oh ah
You draw tattoo
Is that a tabu
You be cultist wey Dey enta jungu
If reach cell you go confuse
You're a bad boy wey Dey fly fence
This people dem show me pepper
Dem lock for cell
I start to shed tears
Bad treatment, I start to regret
Poverty o I reject o
Bad treatment, I start to regret
Poverty o I reject o (Reject o)
Suru (Suru)
Surulere
Suru (Suru)
Surulere o
Suru o
(Suru mi de lere o)
If you shank me brother no lele
Suru (Suru)
Surulere
Suru (Suru)
Surulere o
Suru o
Suru mi de lere o
If you shenk me brother no lele o
Nobody won die Dem just one gbadun
If dem con die dem won go heaven
But for this earth dem be devil
Dem say Na God dem Dey use level
Won senu dudu won tuto fun fun
Oga yin tide o esi ilekun
Neyo tide esi ilekun
Baba l'ose o it's not level
Emi de gbona like am oven
All my fans I too love you
Many many more ore alekun
Ki mummy mi
Kan ma foju sunkun mi
Suru (Suru)
Surulere
Suru (Suru)
Surulere o
Suru o
(Suru mi de lere o)
If you shenk me brother no lele oh
Suru (Suru)
Surulere
Suru (Suru)
Surulere o
Suru o
Suru mi de lere o
If you shenk me brother no lele oh
Uhh!!!
Surulere
Neyo stoner (Major General oh!)
I know fit forget ojuelega
Wo shami le gba
Dem say handcuff ham
You're a Fraudster
Sars ikeja
Won feran raba
Roja mi fast fast
I don't want transfer
Collect ham for paga oh ah
Konbe
Ah ah
E rora nomi e jowo o dun mi
Ah Ah
E rora nomi e jowo o dun mi
Karspal on the beat
Writer(s): Oluwadamilola Adeniyi
Lyrics powered by www.musixmatch.com